| O. M. G
|
| P P P P SQUARE
|
| Oh my God oo
|
| Oh my God oo
|
| Them dey dey speculate
|
| Oya feel me now
|
| When we come around
|
| We dey shut dem city down
|
| We dey rock and boogie down
|
| We dey pop champagne and we no dey drown oo ey
|
| Why you dey dey frown
|
| Why you dey frown when we dey your town
|
| Why e be say you no dey look around
|
| Then you go know say no be mouth oo ey
|
| Oh my God oo (oh my God oo)
|
| Them say we dey jazz o (dem say we dey jazz o)
|
| Some people dey mad oo, say na juju we dey add oo (we dey add oo)
|
| Na the collabo wey we dey do with our God o
|
| Na him dey yakata the work oo
|
| No be today, no be today
|
| Them dey high (dey high)
|
| Like Ray Charles
|
| Some of them dey wonder
|
| Like Stevie wonder
|
| How we take climb (take climb)
|
| No be man o (man oo)
|
| Na God eh (Na God eh) feel me now!
|
| Oya make you free me (free me, free me) Be yourself you can never be me (omo na
|
| God o)
|
| Oya make you free me (Free me, free me)
|
| Be yourself you have never be me (omo na God o)
|
| Why you dey analyze (analyze)
|
| Why you dey vex and criticize (criticize)
|
| Na my time I dey utilize wey dey make my account to dey high rise (high rise)
|
| If you sit down there dey look oo
|
| Your bank alert go dey minimize oo
|
| And if you won wear my shoes o, ngwanu take am out of whether na your size oo ey
|
| Oh my God oo (oh my God o)
|
| Them say we dey jazz o (dem say we dey jazz o)
|
| Some people dey mad o, say na juju we dey add o (we dey add o)
|
| Na the collabo, wey we do with our God o
|
| Na him dey yakata the work oo
|
| No be today, no be today
|
| Them dey high (dey high)
|
| Like Ray Charles
|
| Some of them dey wonder
|
| Like Stevie wonder
|
| How we take climb (take climb)
|
| No be man oo
|
| Na God eh (Free me now)
|
| Oya make you free me
|
| Free me, free me
|
| Be yourself you can never be me (omo na God o)
|
| Oya make you free me (Oya make you free me)
|
| Be yourself you can never be me (Omo na God)
|
| Oh my God oo
|
| Oh my God oo
|
| Them dey dey speculate, Oya free me now
|
| Oh my God oo
|
| Oh my God oo
|
| Them dey dey speculate
|
| Them dey high (dey high)
|
| Like Ray Charles (like Ray Charles)
|
| Some of them dey wonder (some of them dey wonder)
|
| Like Stevie wonder
|
| How we take climb (take climb)
|
| No be man o
|
| Na God eh (Free me now)
|
| Oya make you free me
|
| Free me, free me
|
| Be yourself you can never be me (omo na God o)
|
| Oya make you free me
|
| Free me, free me
|
| Be yourself you can never be me (omo na God o) |