| Oh oh oh oh oh !
|
| Oh oh oh oh
|
| Oh oh oh oh oh oh oh oh
|
| As we dey celebrate
|
| Bunieya Enu Bunieya Enu
|
| Bunie nu ya Enu
|
| As we dey celebrate (2x)
|
| We thank God oooh
|
| Baba you too much oooh
|
| We thank God oooh
|
| You too much oh, you too much oh
|
| Chei, see
|
| The way we dey spend this money no dey fear me (fear me)
|
| I got so many people wey dem dey dare me (eeh)
|
| Ba-ba Back in the days nobody send me
|
| Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail
|
| Thank God its Friday (Friday)
|
| And I go rock am like my bai-day
|
| Oh Oh Oh
|
| Im so excited (excited)
|
| So everybody show your style eeh
|
| As we dey celebrate
|
| Bunieya Enu Bunieya Enu
|
| Bunie nu ya Enu
|
| As we dey celebrate (2x)
|
| We Thank God oooh
|
| Baba you too much oooh
|
| We thank God oooh
|
| You too much oh, you too much oh
|
| That’s why we celebrate
|
| Let’s celebrate
|
| Now, put your hands in the air
|
| Wave’em up like you just don’t care (care)
|
| I know sey we pop champagne (eeh)
|
| Jubilate and no complain oh
|
| Na so we dey do am everyday
|
| Kpata Kpata we go kneel down dey pray
|
| Scatter them, dey go start to dey craze oh
|
| Na wetin remain oh
|
| Ima no okacha si ma dunine (enu)
|
| Okacha si ma dunine (enu)
|
| So make you no mind them oh
|
| No do gragra, no send them oh
|
| Come join body, make we blend them oh
|
| Make you dey tell them sey
|
| Thank God its Friday (friday)
|
| And I go rock am like my bai-day
|
| Oh Oh Oh
|
| Im so excited (excited)
|
| So everybody show your style eeh
|
| As we dey celebrate
|
| Bunieya Enu Bunieya Enu
|
| Bunie nu ya Enu
|
| As we dey celebrate (2x)
|
| We thank God oooh
|
| Baba you too much oooh
|
| We thank God oooh
|
| You too much oh, you too much oh
|
| That’s why we celebrate
|
| Let’s celebrate
|
| As we dey celebrate, we dey jubilate
|
| Omo no player hating, make you no dey underate
|
| Na we dey calculate, You dey speculate
|
| Me I no send them oh, no send then oh
|
| But thank God it’s Friday and I go rock am like my bai-
|
| Day
|
| Oh Oh Oh Oooh
|
| I’m so excited (excited)
|
| So everybody (eeeh)
|
| Move your body (eeeh)
|
| (As we dey) Bunieya Enu Bunieya Enu
|
| Buni be nu ya Enu, As we dey celebrate
|
| Bunieya Enu Bunieya Enu
|
| Bunie nu ya Enu
|
| As we dey celebrate
|
| We thank God oh, Baba you too much ooh (baba you too
|
| Much)
|
| We thank God oooh
|
| You too much oh (i say) you too much oh
|
| Bunieya Enu, Bunieya Enu
|
| Bunieya Enu, As we dey celebrate
|
| Buni be nu ya Enu, Buni be nu ya Enu
|
| Buni be nu ya eeeh!
|
| As we dey celebrate
|
| Ima no okacha si ma dunine (enu)
|
| Okacha si ma dunine (enu)
|
| Asim no okacha si ma dunine (enu)
|
| Bunieya Enu, Bunieya Enu
|
| Maka no okacha si ma dunine (enu)
|
| Okacha si ma dunine (enu)
|
| Asim no okacha si ma dunine (enu)
|
| Bunieya Enu, Bunieya Enu |