Song information On this page you can find the lyrics of the song Say Your Love, artist - P-Square.
Date of issue: 14.05.2009
Song language: English
Say Your Love |
Na today eee |
E don tae |
Girl you no say me I no dey lie |
this is what you say to me |
what you say to me |
you say your love no dey lie |
you say your feelings no dey die |
see me girl I dey cry |
ee yai oh no |
you say love no dey die oh |
see me girl I dey cry |
tell me which kind lie be dis na today yai e don tae |
u say ur love no dey lie |
e don tee |
make u tell ur friends wetin dey (na today) |
shae you no say me I no dey lie |
this is what you say to me what you say to me |
she go talk say we go spend our lives together |
she like me pass her own mother |
she prefer me pass her own father |
ma brothers tell me which kind lie be dis na today ya e don tae |
the very day that I saw you |
girl I knew you were a playa |
cos you wna break ma heart and turn me upside down |
girl you no se me I no de lie |
this is what you say to me what you say to me |
girl anytime wae I dey witchu |
girl I feel sey you be witch oh |
make you get out of ma sight make you find your way |
tell me which kind lie be this na today ya e don tae |
Na the same girl wae I see inside my best friend auto |
Oh no no be so |
Well I donât need an explanation den why you dey hala ah ai |
Tell me really why you dey hala |
Dey talk say who say she say that |
Na she say dat p-square don say dat |
Ma brother tell me which kind life be this she don kolo |
I swear no body go believe you can do me so |
the very day that I saw you |
girl I knew you were a playa |
cos you wna break ma heart and turn me upside down |
girl you no se me I no de lie |
this is what you say to me what you say to me |
girl anytime wae I dey witchu |
girl I feel sey you be witch oh |
make you get out of ma sight make you find your way |
tell me which kind lie be this na today ya e don tae |
Huh huh huh |
What sort of a life is this |
Which of kind life we be dis |
For so long we dey face trouble |
dey hustle dey bubble for jungle |
no be for double |
na the same girl wae I hustle |
na she be trouble |
who be that babe wae dey fumble |
make she no sef |
why why |
why I go cry wen I dey try |
she dey lie say her love no dey die (e ya) |
so now baby tell me who dey lie (e ya) |
make I tell you wetin I get for ma mind baby |
girl wetin I do you |
I dey try to let no know sey I like you pass my mama |
E yo dat was then |
But now girl I donât need you no more |
Make you go I donât need you nomore |
girl wetin I do you |
make you tell me make I goon |
girl wetin I do you |
make you go I donât need you no more |
cos this is what you say to me what you say to me |
in background |
girl wetin I do you |
make you tell me make I goon |
girl wetin I do you |
make you go I donât need you no more |
girl I go die oh ooh oh |
eh eh e eh eh e eh e e ooh on |
ee yai oh no |
you say your love no dey lie |
you say your feelings no dey die |
see me girl I dey cry |
ee yai oh no |
you say love no dey die oh |
girl I go die oh oh o |
see me girl I dey cry |
tell me which kind lie be dis na today yai e don tae |
eh eh e eh eh e eh e e ooh on |
ee yai oh no |
you say your love no dey lie |
eh eh e eh eh e eh e e ooh on |
ee yai oh no |
you say your feelings no dey die |
you say love no dey die oh |
girl I go die oh oh o |
see me girl I dey cry |
tell me which kind lie be dis na today yai e don tae |