| We bring you back again
|
| Da remix
|
| With your bizzy body eh
|
| Yo P
|
| Every body eh
|
| Its the Weird MC
|
| Eh eh eh eh eh eh
|
| 1: Weird MC
|
| Ok now
|
| Bring it on now
|
| Here we go now
|
| With the flow now Peter, Paul and Shola
|
| This na fresh from naija
|
| Oya: P Square
|
| See them, see them
|
| Them done come back again now
|
| I beg you sister, abi you get one
|
| Agenda
|
| Why you put me in between the middle
|
| Of the center
|
| Cos me no like no pretender
|
| Make you stop to dey look
|
| And start to dey groove
|
| Peter and Paul them be one no be
|
| Two
|
| Remember say them get gbedu Wey go make you soji I love your boom boom bare
|
| You make me really wanna touch
|
| Your ware
|
| When you hook up in the club oh
|
| Give them a run oh
|
| Give them a jump oh
|
| With your bizzy body eh
|
| You go soji eh
|
| Everybody eh
|
| Move your body eh
|
| With your bizzy body eh
|
| You go soji eh
|
| Everybody eh
|
| Move your body eh
|
| Somebody say
|
| Oh oh, oooh ooooh oooh
|
| Everybody say
|
| Oh oh, oooh ooooh oooh
|
| Rudeboy
|
| 2: P Square
|
| We done bring back the remix
|
| Everybody in the club, una dey
|
| Feel me
|
| You dey soji Mr. DeeJay
|
| You dey kill me
|
| Wine up your body
|
| If you dey dig me
|
| So make you tease me, tease me
|
| Till I lose control
|
| Cos your know why, my sister
|
| We go commit murder
|
| Who be the bagger wey say we no
|
| Dey go further
|
| Tell am say we no dey bother Who be the bagger wey say we no
|
| Dey go further
|
| Tell am say we no be losers, we
|
| Dey shun now
|
| Move up your body with your bizzy
|
| Body thunder
|
| Gbosa
|
| Gunshot oh, replace another
|
| REPEAT E yago l’ona
|
| Weird MC dey come
|
| 3: Weird MC
|
| What you gonna do
|
| Where you gonna hide
|
| When you wanna show
|
| Any sort of vibe
|
| We got the club so knocked down
|
| We wanna move your bizzy body
|
| Now
|
| Kini mo wi, kini mo so
|
| Move your body
|
| Keep it closer
|
| No dulling, No glocking
|
| No stalling, No shaking
|
| I just dey vibe dey go
|
| No be me oh
|
| Ijo ya oh: P Square
|
| Who be the bagger wey say we no
|
| Dey go further
|
| Tell am say we no be losers, we
|
| Dey shun now
|
| Move up your body with your bizzy
|
| Body thunder
|
| Gbosa
|
| Gunshot oh, replace another
|
| REPEAT HOOK |