Song information On this page you can find the lyrics of the song I Love You, artist - P-Square. Album song Danger, in the genre Соул
Date of issue: 23.06.2016
Record label: CNMedia
Song language: English
I Love You |
Na today, e don dey |
Girl you know say me I no dey lie |
This is what you said to me You say your love no dey lie |
Say your feelings no dey die |
See me girl I dey cry eyah |
Oh no |
You say your love no dey lie oh |
See me girl I dey cry |
Tell me which kind lie be this |
Na today eyah e don dey |
You say your love no dey lie |
E don tey Make you tell your friends |
Wetin dey Girl you know say me I no dey lie She go talk say we go spend our |
life together |
She like me pass her own mother |
She prefer me pass her own father |
My brothers tell me which kind lie be this |
Na today, eyah e don tey |
very day that I saw you girl |
Girl, I knew that you were a playa |
Because you wanna break my heart |
And turn me upside down |
Girl you know say me I no dey lie Girl, anytime I dey with you |
Girl, I feel you say you be witch o |
Make you get out of my sight |
Make you find your way |
Tell me which kind lie be this |
Na today eyah e don tey |
REPEAT Na the same girl wey I see inside my best friend moto |
Oh no, no be so |
Girl, I don’t need an explanation |
Girl why you dey tell lie |
Tell me really why you dey tell lie |
They talk say who say, she say that |
That she say that |
P-Sqaure don say that |
My brothers tell me which kind lie be this |
She don kolo |
I swear nobody could believe the girl |
No be so |
REPEAT What sort of a life is this |
Which kind life wey be this |
Wey someone go dey fit struggle |
Dey hustle, dey bubble for jungle |
No be for double |
Na the same girl wey I hustle |
Na she be trouble |
Who be that babe wey dey fumble |
Make she go sef |
Why, why, why, why I go cry |
When I dey try |
She dey lie say her love no dey die So now baby tell me, who dey lie Make I |
tell you wetin I get for my mind |
Baby girl, wetin I do you |
I dey try to let you know say I like you pass my Mama |
Hey yo, that was then |
But now girl, I don’t need you no more |
Make you go, I don’t need you no more |
REPEAT Girl, wetin I do you |
I dey try to let you know say I like you pass my Mama |
Girl, wetin I do you |
Make you go, I don’t like you no more |
Girl, wetin I do you |
I dey try to let you know say I like you pass my Mama |
Girl, wetin I do you |
Make you go, I don’t need you no more |
Girl, I go die o |
Eh |
Ei, eh ei eh, oh no |
REPEAT (till fade) |
Girl, I go die o |
Eh |
Ei, eh ei eh, oh no |