| I dont know why God x2
|
| I dont know why God x2
|
| Put me for this country
|
| I dont know why God
|
| levam say make I shine,
|
| Ey give me chance then I do am fine
|
| I dont know why God,
|
| Make am say make I black
|
| I dont know why God
|
| Make I just over sabbi for Rap
|
| Make wunna go ask God
|
| why ey leavam make I shine
|
| Ant day I dey grind
|
| ndegue di comot for my studio any time
|
| Jovi di best ey own na every year?
|
| I be dont go before your eye wabt clear.
|
| if The thing over strong, then you dont belong here.
|
| this one no na ya work
|
| ya work na for drink beer
|
| strong pikin for inside strong country.
|
| na me make am now so mboko no get boundary.
|
| instead for hate my brother, you should thank me
|
| men them just want make I fall may they match me.
|
| I dont know why God x2
|
| I dont know why God x2
|
| Put me for this country
|
| I dont know why God
|
| levam say make I shine,
|
| Ey give me chance then I do am fine
|
| Dis moi pourquoi Dieu
|
| Pourquoi tu mas mit ici
|
| Apres m’avoir bush les arts
|
| Tu m’as mit dans un pays très difficile.
|
| Pourquoi Tu m’as bush les textes?
|
| Moi meme sur le beat jfais mes compos (jfais mes compos)!
|
| mola faut go ask God (faut go ask God)
|
| pourquoi Jovi est mal fort!
|
| Ce n’est pas le qui veux mais le qui peux.
|
| Qui me peux le un des un il y a pas deux.
|
| faut die à terre all le moto est faux
|
| les gars se cachent encore juste pour fumé la Beuh
|
| Parlant de lolo, c’est papaye solo
|
| Parlant de rythme moi j’avance solo.
|
| Carlo na choupaka
|
| I floppam with nencho
|
| Chombé dey lacho solo inside cholos
|
| I dont know why God x2
|
| I dont know why God x2
|
| Put me for this country
|
| I dont know why God
|
| levam say make I shine,
|
| Ey give me chance then I do am fine
|
| GOD! |