| How many people fi go fo Unity palace
|
| Because of flow wey Popol know
|
| Perform fo Popol ei po, then Brenda di film am with phone
|
| How many men dem fi rap? |
| ok all man di member fo rap
|
| But how many people di listen, di feelam sotey move do buyam play am back to
|
| back
|
| Na ele one year, I don make ele one year with only one crew
|
| So many songs dem so many downloads so many views
|
| So many tin dem di happen, so many men dem di book me fo show
|
| So many people the claim sey the like me
|
| So many nga dem di worry ma phone
|
| (Bridge)
|
| How many blow? |
| no many, how many shows
|
| How many men dem be drop? |
| how many flop, how many shine
|
| How many of that song dem be dey fine
|
| How many men dem be nkong?
|
| How many kunia I swear sey that man be na swine
|
| No be all man di wear shoe, all man no di wear socks, fo waka empty foot na
|
| crime
|
| So many haters, so many beggars, so many fake, some people no di shame
|
| So many songs over sabi di pay
|
| So many flow, bo na dem that fo dey
|
| Look fo my face I no cam hear fo play
|
| Di men dem wan take me fo son' kana way
|
| How many men don rap fo Brenda ei birthday wey ei repe seat fo coner dey
|
| (Verse 2)(Pascal)
|
| How many people the cam? |
| (how many) how many go
|
| How many people the real? |
| how many fake (so many)
|
| How many people dem dey bato'
|
| So many people di check sense
|
| How many people the dey fo studio
|
| So many song the no make sense
|
| How many people di wa?
|
| So many people di ele talk
|
| So many people di wan work
|
| How many go dey fo push truck
|
| So many, so many, so many
|
| So many rappers di hate
|
| Di men dem chop fo ma plate
|
| Bitch I don shidon fo dey |