Song information On this page you can find the lyrics of the song Bend Down Work, artist - Jovi.
Date of issue: 31.12.2015
Song language: English
Bend Down Work |
Bend down work, masa lef me that tok |
Music no di waka, men dem don begin fo tok |
We we dey fo studio, anyday fo dey di work |
Bend down work, masa lef me da' tok |
Chan chan dey masa chan chan dey |
When na time fo money gi' ma do I no di play |
If you want to jiggi' first of all you get to pay |
Bend down work you go tok another day |
Ya only hit you thief na different man ei beat |
And after that all the rest just be na shit |
If na sey you buy the beat show we receipt |
But if receipt no dey, oh boy da one na thief |
Back to my business man na mboko god |
Men dem tanap fo ma cona like a mboko girl |
Crime against me that one na mboko sin |
And mboko punishment no be na pick a pin |
The money dey, the money dey |
Why we di fight when the money dey |
Men dem di hungry, the wan' na change, hunh |
Color fo eye don begin fo change |
King of lions, making millions on my way desire |
My empire build on family, like Lucious Lyon |
She got the text, she just waiting for the call |
My connect will make sure there is weed and alcohol, that’s how we ball |
We bounce back, we no di fall |
We started this, na who ei fault |
I no wan know now you are stuck |
Bitch i’m way up, that means i’m never coming down |
You know the name on who to blame when you hear the sound |
Bend down work, masa lef me that tok |
Music no di waka, men dem don begin fo tok |
We we dey fo studio, anyday fo dey di work |
Bend down work, masa lef me da' tok |
Chan chan dey masa chan chan dey |
When na time fo money gi' ma do I no di play |
If you want to jiggi' first of all you get to pay |
Bend down work you go tok another day |
No ever ever mention my name |
See tin' wey I go do you if you dowam again |
You get two hand like me, use ya brain |
Like I do how, men dem go find way fo complain |
If ei no waka be the first to take the blame |
Di men dem na two side cutlass, some men dem no di shame |
Inside rotten all fo sellam, we get fo work the frame |
Change the engine one time even retouch the paint |
You either in or out, my bro get off the fence |
Counter’ack any attack like I di play na defence |
Just to let you know I don’t want to be friends |
With people who are very good in knowing how to pretend |
So fuck your feelings and your feelings' feelings |
I got bitches who got other bitches |
She rolling one that means I’m hitting switches |
While getting head from bitches, for feeling new year wishes |
Bend down work, masa lef me that tok |
Music no di waka, men dem don begin fo tok |
We we dey fo studio, anyday fo dey di work |
Bend down work, masa lef me da' tok |
Chan chan dey masa chan chan dey |
When na time fo money gi' ma do I no di play |
If you want to jiggi' first of all you get to pay |
Bend down work you go tok another day |