| A don meet-up men them way dey Sabi shak!
|
| A don meet-up chap dem way dey Sabi nack!
|
| Pikin dry, only throat, but yi fit swallow pipe
|
| Man d finish blow ya chap, the send yi back
|
| We dey for thère, coast clear, ma eye red a lockam with cup nière
|
| All ma other men them, they just want na beer
|
| A tanap crate, crate disappear
|
| Way way man d kam d men them get for fear
|
| Ma foot don comot ground a dey me now na for air
|
| Man d bolo inside studio anytime the whole year
|
| Like ma sheo tight ontop that chair
|
| At first a get time now a no care
|
| Kind kind flow over flow bo e no fair
|
| Na once in a blue moon ma flow over rare
|
| D men them over soft all wuna na rotten pear
|
| Anyman call me a go ask yi weti be the plan
|
| You want take me go wuside way you no hold plan
|
| Man d breeze lek a tanap corner fan
|
| Perika no worry, hold d cent usam pay ya Trang
|
| Just touch down we dey for bambili
|
| D life na weti cef make a d feel the breeze
|
| A take space sotey all d men dey no fit breath
|
| A bad pass all d men dem but dey no fit gree
|
| Time way money dey girl dey d call ma phone
|
| Money mbolé dey like all man just forget my number
|
| A check say men them really like me, na for dey a blonder
|
| Ask me side way all them go a no fit know
|
| Man don see all kana thing only for sika dough
|
| Pays no d first helep talent make yi grow
|
| All d men dey no fit learn because dey over know
|
| A bolé lewa bolo jam so a use my head
|
| A get bed, a no go lie a no d use the bed
|
| A get blood look my eye see how the matter red
|
| Mboko no fit die the thing d only spread
|
| Just touch down we dey for bambili
|
| D life na weti cef make a d feel breeze
|
| A take space sotey all d men dey no fit breath
|
| A bad pass all d men dem but dey no fit gree |