Song information On this page you can find the lyrics of the song Ncnp, artist - Jovi.
Date of issue: 19.03.2015
Song language: English
Ncnp |
Man na god fo the mboko |
God fo the mboko |
Mboko |
Hahhhnn mboko |
Early morning fo le sharp i dey fo work |
Bolo nova start boy de tanap here fo talk |
I ask ma man fo tourne-dos before we shidon chop |
Who be that tchap witi red close wey be dey fo club |
Ei tell me sey that nga so na certify akwara |
That chap dey all side, ei di shaream' like na makara |
Mattras dey fo floor, then fan dey fo cieling |
Shark dey fo fridge, I no leave am sef shilling |
I benam' fo some corner, benam' fo some corner then piece am back to back (oh |
lord) |
Piece am back to back, benam' fo some corner then I piece am back to back |
Mattras dey for floor then fan dey fo cieling |
Only jammin inside room, man don be na man pikin |
The boy di chop egusi, you could serve it on the plata |
I di feel am na fo back head, medula oblongata |
No cobo, no cobo, wuna' di hear me |
No cobo, no bolo, men dem di hustle |
We no di miss, we no di miss |
Anytime we shoot, we no di miss |
Lord have mercy on a hater |
Anytime we shoot we no di miss |
(Bridge) |
Be my Selena, my own personal Rihanna, I like to call her Madonna |
She wear Designer, Givenchy, Gucci and Prada, her Hermes are fresh from Italia |
You want know me? |
me I get mental disease |
I coming and kill everything |
Confessing sins, my video like a crime scene |
Newbell is all that I can see |
I’ve been the greatest, ever since she was a baby |
And now she is a beautiful lady |
You make me proud, Jenny my baby I love you |
You know I got a place for you |
My chap di craze, no girl can do me like you |
You do all those things that I do, I no be fool |
Rachel you know what we been through |
I’m happy I did it with you |
No cobo, no cobo, wuna' di hear me |
No cobo, no bolo, men dem di hustle |
We no di miss, we no di miss |
Anytime we shoot, we no di miss |
Lord have mercy on a hater |
Anytime we shoot we no di miss |