Song information On this page you can find the lyrics of the song Dance for Me, artist - Duncan Mighty. Album song 51lex Presents Dance for Me, in the genre Регги
Date of issue: 13.01.2011
Record label: W AireMighty
Song language: English
Dance for Me |
make you ehhh |
make you payapaya |
party just dey hala hala |
chikalas dem dey woromaya |
gbedu no go sara sara |
everybody dance ah for me |
make you dance ah for me |
everybody dance ah for me |
form dey |
Port Harcourt! |
Ghana! |
Ive never seen a girl wey fine pass you |
every time you pass for road na war |
every other girl for that road must bow |
you too fine ehh |
I must try to make my name paya paya |
so anywhere you see Duncan Mighty |
tell am say wene meka meka weh |
wene o wene o wene o |
chai. |
chineke me |
manu chim o wu eh |
wene o wene o wene ohhh |
make you payapaya |
party just dey hala hala |
chikalas dem dey woromaya (manu chim o wu eh) |
gbedu no go sara sara |
everybody dance ah for me |
make you dance ah for me |
everybody dance ah for me |
form dey form dey |
Lagos! |
Port Harcourt! |
Africa! |
mempini mempini mempini da |
iwiala weh iwiala weh (akwaaba, Ghana akwaaba) |
wene o wene o wene o |