| Finish finish finish work o
|
| Finish finish finish eeeh
|
| where them dey
|
| you said i cant make it in ph (where you dey)
|
| ive toured around the world scatter otu for uk
|
| my pounds na large made
|
| how many wey them dey
|
| so why i no go win them like nyesom wike where them deeeeey
|
| because they use to know you as nwa ogbonye
|
| There is something wey dem no know
|
| Obu chukwunaenye, chukwunaenye ee chukwunaenye oo eh.
|
| My brother na God I dey serve they finish work
|
| Finish finish finish work oo
|
| E yeah yeah
|
| God dey finish work oo (finish finish work o)
|
| Ndi onwuwa (ndi onwuwa)
|
| Ndi asiri (ndi asiri)
|
| Ndi cho cho cho for another man wahala
|
| I do like this you talk I do like that na war let me ask you imarula imarula
|
| ee) akaraka si na iche na iche omerumaya oburunu iheoma ee omerumaya oburunum
|
| ihe oma ma papa were were were
|
| If God put you on top nobody can stop nobody can curse ee
|
| My brother na God I dey serve they finish work
|
| Finish finish finish work oo
|
| E yeah yeah
|
| God dey finish work oo (finish finish work o)
|
| You dey jellof oo (jellof oo) you dey enjoy oo (enjoy oo) but when I enjoy
|
| anyaufugi tuwanununu but when enjoy my own anyagi na bolo bolo aboby nawa
|
| oo (nawa oo) I say nawa oo (nawa oo) nawa oo
|
| Leave me make I drink water, leave me make I drop cup, leave me make I dey on
|
| my lane oo (dey on my lane oo) as you see me so (see me so) I no like okoro abegi
|
| leave me alone (alone oo)
|
| My people na God I dey serve they finish work oo
|
| Finish finish finish work oo
|
| My brother na God I dey serve dey finish work
|
| Finish finish finish work oo
|
| God e good good ee (finish finish finish work o)
|
| My own God is faithful to me (finish finish finish work o)
|
| Yeah yeah yeah yeah yeah o ain
|
| Finish finish finish work o… |