MUZTEXT
Lyrics Miekeraso - Duncan Mighty
Song information On this page you can read the lyrics of the song Miekeraso , by -Duncan Mighty Select which language to translate into:
|
| MieKeRaSo
|
| Mie Ke Ra So
|
| Girly you want am want am
|
| Baby you do
|
| Spellz
|
| That thing unu rakpo eh
|
| Wene Mighty wawa
|
| Girly umu wu gara ra oh
|
| Amina
|
| Girl no send
|
| She no dey like comot
|
| Yea yea oh
|
| She no dey like to take anything wey get alcohol
|
| Omo oh
|
| Read Latest Naija Gist Here!
|
| I never knew
|
| Your kind of girl will love a bad boy
|
| So I ask her
|
| What do you want from me?
|
| She say anytime I listen to your song
|
| E dey do me make I come close
|
| Anytime I listen to your song
|
| E dey do me make I
|
| And I wanna say
|
| Ah ya ya ya ya ya ya ya
|
| I love you boy
|
| I cannot tell myself
|
| MieKeRaSo
|
| (MieKeRaSo)
|
| AH ya ya ya ya ya ya
|
| I love you boy
|
| I cannot tell myself
|
| MieKeRaSo
|
| Girly who be wo garala
|
| Make I give you
|
| You want am want am
|
| Bad girl oh
|
| Girl you dey ginga my ruu
|
| Take am jeje
|
| DO me jeje
|
| Because you know
|
| Ekile is too far to hold your hand
|
| Baby mo Jide muo oh
|
| Cause you know
|
| Ekile is too far to talk money oh
|
| Jide muoh
|
| Baby muo oh
|
| Girl am going out of my mind
|
| And even though I don’t really know you
|
| You be the reason I left you
|
| Oh uh uh
|
| I never knew
|
| I never knew
|
| Your kind of girl will love a bad boy
|
| So I ask her
|
| What do you want from me?
|
| She say anytime I listen to your song
|
| E dey do me make I come close
|
| Anytime I listen to your song
|
| E dey do me make I
|
| And I wanna say
|
| Ah ya ya ya ya ya ya ya
|
| I love you boy
|
| I cannot tell myself
|
| MieKeRaSo
|
| (MieKeRaSo)
|
| AH ya ya ya ya ya ya
|
| I love you boy
|
| I cannot tell myself
|
| MieKeRaSo
|
| Girly who be wo garala
|
| Make I give you
|
| You want am want am
|
| Girly who be wo garala
|
| Make I give you
|
| You want am want am
|
| Oh godogo
|
| Girl girl girl
|
| Girl you’re mine
|
| Okpotokpo
|
| Girl Girl you’re mine
|
| Kwa kwa kwa kwa Debbie
|
| Na she carry this kind of thing wey you carry
|
| Okpotokpo
|
| Na wene mighty sit for you gbogbon
|
| Gbon gbo gbo
|
| Roll am down girl
|
| Whine am down girl
|
| Ah ya ya ya ya ya ya ya
|
| I love you boy
|
| I cannot tell myself
|
| MieKeRaSo
|
| (MieKeRaSo)
|
| AH ya ya ya ya ya ya
|
| I love you boy
|
| I cannot tell myself
|
| MieKeRaSo
|
| Girly who be wo garala
|
| Make I give you
|
| You want am want am
|
| Girly who be wo garala
|
| Make I give you
|
| You want am want am |
Write what you think about the lyrics!
Other songs by the artist:
| Name | Year |
|---|
| 2018 |
| 2016 |
| 2014 |
| 2016 |
| 2016 |
| 2018 |
| 2009 |
| 2019 |
| 2009 |
| 2020 |
| 2009 |
| 2018 |
| 2009 |
| 2011 |
| 2019 |
| 2011 |
| 2015 |
| 2011 |
| 2011 |
| 2011 |