| You are the one that am singing for
|
| You are the one that am talking to
|
| You are the one oh my baby
|
| Obula small thing oh no no no no
|
| Wene mighty eh
|
| OH no no ai ai eh
|
| Oga eme mu isi mgbaka
|
| Baby if you leave my life
|
| Somebody fit mental
|
| Baby if you off your light
|
| So make we dey go (we go dey go)
|
| Make we dey flow (we go dey flow)
|
| So make we dey go oo (we go dey go)
|
| Make we dey flow (we go dey flow)
|
| Obula small thing
|
| Adamma
|
| See the way we are moving stronger
|
| After the bad belle dem back to
|
| Your win dance
|
| See the way you do your thing
|
| Like obama
|
| You make to the world to know that
|
| Am an overcomer
|
| I no go lie you be my sugar banana
|
| Na u still dey high me pass
|
| Marijuana
|
| Since I met you girl I don hammer
|
| Hammer
|
| Baby make we tunbolo tunbolo
|
| Tunbolo oh nwaiiiii
|
| Since I met you girl
|
| I don hammer hammer oh waiiiii
|
| Since I met you girl
|
| Baby tunbolo tunbolo tunbolo
|
| Oh nwaiiiii
|
| Oooooo
|
| I don hammer wene mighty ehhh
|
| Oga eme mu isi mgbaka
|
| Baby if you leave my life
|
| Somebody fit mental
|
| Baby if you off your light
|
| So make we dey go (we go dey go)
|
| Make we dey flow (we go dey flow)
|
| So make we dey go oo (we go dey go)
|
| Make we dey flow (we go dey flow)
|
| Baby let me say the truth
|
| If i if i do you wrong
|
| Ema binu
|
| All I need is you
|
| Cos everything i see u girl
|
| I wan do
|
| The way you turn your waist
|
| Nwanne lenu ukwu eh
|
| The way you dey use ur sometin
|
| I am so confused
|
| Oga eme mu isi mgbaka
|
| Baby if you leave my life
|
| Somebody fit mental
|
| Baby if you off your light
|
| So make we dey go (we go dey go)
|
| Make we dey flow (we go dey flow)
|
| So make we dey go oo (we go dey go)
|
| Make we dey flow (we go dey flow)
|
| The more they look
|
| The less they see
|
| But the more i look
|
| Is the more i see
|
| The more they look
|
| The less they see
|
| But the more i look
|
| Is the more i see
|
| Nobody can tell the reason
|
| Wey make me to write this song
|
| For you
|
| Nobody can tell the reason
|
| Wey make me to write this song
|
| For you baby
|
| Anytime I want to do
|
| I think of you
|
| Imana Obula small thing
|
| After all I put you through
|
| You still love me
|
| I say baby
|
| Anytime I want to do
|
| I think of you
|
| Imana Obula small thing
|
| After all I put you through
|
| You still love me oh oh
|
| Oh no no no no baby
|
| I love you girl I no go lie
|
| Oh no no no no baby
|
| Na u i know walahi talahi
|
| Obula small thing small thing
|
| Obula small thing small thing
|
| Wene mighty leeeiii
|
| Oga eme mu isi mgbaka
|
| Baby if you leave my life
|
| Somebody fit mental
|
| Baby if you off your light
|
| So make we dey go (we go dey go)
|
| Make we dey flow (we go dey flow)
|
| So make we dey go oo (we go dey go)
|
| Make we dey flow (we go dey flow)
|
| Oga eme mu isi mgbaka
|
| Baby if you leave my life
|
| Somebody fit mental
|
| Baby if you off your light
|
| So make we dey go (we go dey go)
|
| Make we dey flow (we go dey flow)
|
| So make we dey go oo (we go dey go)
|
| Make we dey flow (we go dey flow) |