Song information On this page you can find the lyrics of the song Mama Born Dem, artist - Duncan Mighty.
Date of issue: 14.09.2016
Song language: English
Mama Born Dem |
Spiritual |
E ye e yo! |
The Don kolokuzo |
The makaveli |
Number one on the kilamity |
Okobu kene o ah |
Spiritual |
Young wealth |
Lionel Messi, I say na mama born oh |
Born am! |
Barack Obama, I say na mama born oh |
Born am! |
Benedict peter, I say na mama born eh |
Born am! |
Aliko dangote, I say na mama born oh |
Born am! |
Nyesom wike wene mighty, my guy na mama |
am oh. |
Born am! |
Bola tinubo Wey you see, my guy na mama |
born oh. |
Born am! |
Wene mighty ifianyi uba, I say na mama born |
am eh. |
Born am! |
Sokiprikriem Douglas, I say na mama born am oh |
Born am! |
Chris Air Wey you see my guy na mama born am oh. |
Born am! |
So tell me why I no go blow? |
I go blow. |
Why I no go make am, |
So why I no go dey for Port Harcourt still dey timbolo the whole world ehh |
Oh no no no! |
Anything you want to become for life put am for God hand eh. |
Because God no go fit fail |
E no go fail! |
Cus that’s the God I am serving. |
Jesus came dieing minute eh, o Wey! |
Deing minute le ah! |
My guy e Don better for family |
Family family! |
No matter how the bad Belle jealousy |
Jealousy jealousy! |
My music go dey halla from naija to overseas |
Oversea oversea! |
Abobi cool one day say the Hustle go pay. |
Hustle go pay oh, e go pay! |
Everybody them go start to they halla your |
name, |
halla your name, halla your name! |
Reagea Tune! |
Ah rode boy bounce with your dream, never let the to bring gya dawn, gya dawn. |
Becareful for the people Wey dey laugh for ya front and em stab for ya back ya, |
Lord have mercy. |
Ah me I mash up the place dem no reach, |
Dem ma circle dem fit hate, no level. |
Ajukaru ayomae, |
Ajukuru ayomae ah! |
No matter what dem do Ajukaru ayomay, |
Ajukaru ayomae ah! |
Wene mighty cause melogi, onye nne du |
Wene mighty Na the Eze pitakwa, ngwanu cause melogi, |
Onye ne du! |
Melo Melo Melo gi gi gi!!! |
My guy e Don better for family |
Family family! |
No matter how the bad Belle jealousy |
Jealousy jealousy! |
My music go dey halla from naija to overseas |
Oversea oversea! |
Abobi cool one day say the Hustle go pay. |
Hustle go pay oh, e go pay! |
Everybody them go start to they halla your name, |
halla your name, halla your name! |
Weh Jesus batara, when e papa get the house wen enter oh. |
Weh Jesu batara akuwushi all of them go die, |
Weh Jesus batara for your business! |
Weh Jesus batara for career! |
Weh Jesus batara for the Hustle, |
Everything go turn around eh! |
Papa God that bad friend Wey pretend a good friend disgrace am oh, |
Disgrace am oh! |
Papa God that witchcraft Wey pretend a good one kill am oh! |
Papa Kill am oh! |
You do am for Mike obi babalawo no stop am oh, |
e no stop am oh! |
You do am for Jay Jay okocha, haters dem no think am oh, |
dem no think am oh! |
Baba God as you dey do for me, I say dem no go fit stop am oh. |
My guy e Don better for family |
Family family! |
No matter how the bad Belle jealousy |
Jealousy jealousy! |
My music go dey halla from naija to overseas |
Oversea oversea! |
Abobi cool one day say the Hustle go pay. |
Hustle go pay oh, e go pay! |
Everybody them go start to they halla your name, |
halla your name, halla your name! |
Ah Duncan Mighty Production. |
End… |