Song information On this page you can find the lyrics of the song No Forget, artist - adekunle gold. Album song Gold, in the genre Соул
Date of issue: 30.04.2017
Record label: YBNL Nation
Song language: English
No Forget |
Your mama say omo mi, no follow I never chop |
Make you find correct guy, no be love we go chop |
Na me she dey talk about |
Oro yen ka mi l’ara o |
Je’n b’ese mi soro |
Make I go hustle o |
I want to take care of you baby |
So je’n lo, it won’t be long o |
I want to take care of you baby |
So je’n lo, mi o ni pe de oloo mi |
Sora f’awon boys yen o |
Tin ba lo won ma tan e o |
Mase gbagbe bi ati n ba bo o |
Mi o ni pe de |
Sora f’awon boys yen o |
If I go dem go toast you |
No forget how far we’ve gone o baby |
Mi o ni pe de |
No forget o, no forget say o |
No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o |
No forget o, no forget say o |
No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o |
You know that have been waiting |
Have been waiting for you boy |
You know my heart is breaking |
Cos you gotta go boy |
Make you hustle wella |
Buy me panamera |
But no follow bella |
She can’t love you better |
You want to take care of me baby |
Oya maa lo, mo n reti ife mi |
O ma ko’re bo, o ma ko’re de |
Ololufe ololufe, don’t keep me waiting |
Too long oh baby |
Sora f’awon girls yen o |
T’oba lo won ma tan e o |
Ma se gbagbe bi a tin babo |
Tete wale |
Sora f’awon girls yen o |
If you go dem go call you |
No forget how far we’ve gone o baby |
Tete wale |
No forget o, no forget say o |
No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o |
No forget o, no forget say o |
No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o |
F’adura sin mi lo o |
Ma f’okan ba mi lo o |
Make I come back home with plenty money |
Gbadura fun mi o |
Ire a ma ba e lo o |
Alafia ba e lo o |
Make you remember ayanfe mi |
Na you I dey wait for |
I want to take care of you baby |
Oya maa lo mo n reti ife mi |
K’oma k’ore bo, k’oma korede ololufe |
Don’t keep me waiting, too long o baby |
Sora f’awon boys yen o |
Tin ba lo won ma tan e o |
Mase gbagbe bi ati n ba bo o |
Mi o ni pe de wale |
Sora f’awon girls yen o |
If I go dem go toast you |
No forget how far we’ve come o baby |
Tete wale, Mio ni pe de |
No forget o, no forget say o |
No forget o, Mase gbagbe o bi ati n ba bo o |
No forget o, no forget say o |