Song information On this page you can find the lyrics of the song Win, artist - adekunle gold.
Date of issue: 03.02.2022
Song language: English
Win |
In my lifetime |
In my lifetime |
People I fit die for dem be like two |
Everybody no go like am |
Dem no go like am |
I wanna be me don’t wanna be like you |
Some ah dem dey want to gum body |
Where dem dey dey when I be nobody |
If I talk true dem ah come for me |
But if dem talk true dem want my company |
Big love to mama she raised a man (A Young King) |
And Blessings to friends that hol me down (For loving me) |
More life to the fans you changed my life (Ese) |
And Bigs up to me I never give up |
I just wanna win-win |
In this life of sin-sin |
Every other day I gotta win |
Win so hard I make a scene |
Omo ope just wanna win-win |
Wahala ko kan mi-mi |
Every other day I gotta win-win |
Win so hard I make a scene |
Win-win |
Win-win |
Win-win |
Win-win |
Wetin no killi-killi me |
Better never come back |
Suffer suffer Omo see my throw back |
Winning so sweet I’m not tryna lose |
Don’t wanna go down Omo I refuse |
Ahead, ahead I dey run my race |
I give dem gap but them still dey chase |
Winner man make you give me space |
Big love to mama she raised a man (A young king) |
And blessings to friends that hold me down-down-down (Loving me) |
More life to the fans you changed my life (Ese) |
And Bigs up to me I never give up |
I just wanna win-win |
In this life of sin-sin |
Every other day I gotta win |
Win so hard I make a scene |
Omo ope just wanna win-win |
Wahala ko kan mi-mi |
Every other day I gotta win |
Win so hard I make a scene |
Win-win |
Win-win |
Win-win |
Win-win |
In my lifetime |
In my lifetime |
People I fit die for dem be like two |
Everybody no go like am |
Dem no go like am |
I wanna be me don’t wanna be like you |