Song information On this page you can find the lyrics of the song PAMI, artist - DJ Tunez.
Date of issue: 12.08.2020
Song language: English
PAMI |
Pami ehh |
Pami wowuu oh |
Pami oh, pami oh |
Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh hm hmm |
Because me I no get time, pami oh hm hmm |
Baby don’t kill my vibe, pami oh |
Shey we go make am till the morning? |
Omalicha je ka fun e ni love, je ka soro dale (mo gbe o) |
If you do am make we surfree now |
Cos all my money I go give titi lai lai |
A ma shaye oh (Mo gbe o, woowuwoh) |
Ebelebe oh, (woowuwoh) |
Say your love is so insane oh, (Woowuwoh) |
Na only you wey fit tame o, this my head wey dey crase oh |
Baby girl for you I mad all the time oh |
Dem no fit quench our flame oh |
I’m now free to let you know say |
Say na you I want and I’m loving the things |
That you dey make me do now |
Go shawty, don’t treat me like a fool now, oh baby |
Baby girl I don be you now, go shawty oh |
Na me be one for you now |
Say every morning, every night |
Everyday, oh my baby |
Pami oh, pami, pami, pami |
O fe pami oh, pami, pami oh, Pami |
O pami, pami, pami, pami oh |
O fe pami oh, pami, pami oh |
Mesaynosayno |
Somebody call the po-po, (po-po) |
I want to report a murder case, (murder) |
Somebody call the po-po on my baby oh |
One man down on the love highway |
(oh no) |
Kini ma shey oh, omo dudu fe pami oh |
Look what you done to me |
Look what you done to me oh why, oh why |
Somebody call the po-po, (po-po) |
This love e go make me commit oh |
My baby, do me tender olomi oh |
Pami oh, pami, pami, pami oh |
O fe pami oh, pami oh, pami oh, Pami |
(AG baby is your baby) |
O pami, pami, pami, pami oh |
O fe pami oh, pami, pami oh |
Girl Your love turning overdose |
One shot only I have to go |
I get high when my life is slow |
Cos up there it just feels like home |
Everywhere marama oh |
No time to check calendar |
No time, you can’t kill my vibe oh |
You can’t kill my vibeee ohhhh |
Pami oh, pami oh |
Only Wizzy baby be your daddy oh, daddy oh hm hmm |
Because me I no get time, pami oh |
Baby don’t kill my vibe, pami oh |