Song information On this page you can find the lyrics of the song Smooth MF, artist - DJ Tunez.
Date of issue: 16.07.2020
Age restrictions: 18+
Song language: English
Smooth MF |
See my radar e be on you ye eh |
Tell me anything wey I no fit do ye eh |
For your matter I dey battle yeah |
Giving all them n**** royal rumble ye eh |
I want you tonight (tonight) |
Girl you know it’s on sight (know it’s on sight o) |
See na you I dey find (eh eh) |
Your number one for my mind yea |
I want you no be fight (no be fight, no be fight o) |
Girl you know I don try (girl you know I don try o) |
So no dey form power mike |
Cos you know I don’t bite ye eh eh |
Pre chorus |
As I enter she surrender ye eh eh |
Tell them bagaz, na back to sender yea ye |
As I enter she surrender ye eh eh |
So tell them haters na back to sender yea ye |
Smoother MF |
Yea eh |
Yea eh |
Yea eh |
Yea eh |
Smoother MF |
Ye eh |
Ye eh |
Ye eh |
Ye eh |
(Ayo jay verse) |
Smooth |
I’m smooth MF |
I turn wine into water |
Dem dey play my songs |
From yankee to ojota o |
But I’m far from butter o |
Ajekpako from the gutter o |
But I can flow like water |
That’s why I’m so important |
I want you walahi |
Shey you go go Dubai |
Make we dey go my side |
Girl me I wanna change your life eh eh |
Ngwanu decide (biko decide) |
Shey you go be my wife |
Me and you be like four and five |
Come girl let’s enjoy the ride eh eh |
(Agho Pre chorus) |
As I enter she surrender yea eh eh |
Tell them beggars, na back to sender yea ye |
As I enter she surrender yea eh eh |
Tell them beggars, na back to sender yea ye |
Smoother MF |
Yea eh |
Yea eh |
Yea eh |
Yea eh |
Smoother MF |
Ye eh |
Ye eh |
Ye eh |
Ye eh |