Song information On this page you can find the lyrics of the song Cover Me, artist - Starboy. Album song SoundMan Vol. 1, in the genre Африканская музыка
Date of issue: 05.12.2019
Record label: Star Boy Entertainment
Song language: English
Cover Me |
Tonight, where the party dey |
Where my people dey |
Where the shayo dey |
Wey go make man feel alright |
Tonight, when nobody dey eh |
Na who go dey |
No throw-wey |
Yeah yeah |
No forget sey your dream no fit happen for one night, yeah |
And when e happen, make you enjoy this life, say na one life |
Yeah yeah |
And when the journey bin dey start |
Dem go look, dem go dislike |
Baby cover me |
Baby cover me |
Baby cover me |
Just for tonight |
Cover me |
Baby cover me |
Baby cover me o |
Just for tonight |
Ko se mi lat’ibere o |
Toba dale ama soro, yeee |
Ko se mi lat’ibere o ohh |
My baby my baby my baby |
You got to know what the music do to me |
She say, na the music make her fall for me |
She say, my music got a hold on her |
She say, my music got a hold on her |
This life wey you see, fit make you pai now |
Life dey, wey money can buy now |
I don tey, i don tey, i don try now |
No be everything you see for life, you yan now, woo |
Tonight, where the party dey |
Where my people dey |
Where the shayo dey |
Wey go make man feel alright |
Tonight, when nobody dey eh |
Na who go dey |
No throw-wey |
Yeah yeah |
Baby cover me |
Baby cover me |
Baby cover me |
Just for tonight |
Cover me |
Baby cover me |
Baby cover me o |
Just for tonight |
Ko se mi lat’ibere o |
Toba dale ama soro, yeee |
Ko se mi lat’ibere o ohh |
My baby my baby my baby |
Mix monster |