Song information On this page you can find the lyrics of the song Blow, artist - Starboy. Album song SoundMan Vol. 1, in the genre Африканская музыка
Date of issue: 05.12.2019
Record label: Star Boy Entertainment
Song language: English
Blow |
Oh yeah yeah yeah |
Eehhh mo gbe o eee |
(Blaq Jerzee on the beat) (chii) |
For the girl for the girl dem |
Bad man for the girl, for the dem |
Are you fe-feeling feeling that |
Release it |
You have captured my heart o, baby o, ehh |
Any time i move you dey hold me down o, baby o, yeahh |
Sey i must to shoot my shot o, baby o |
Maka Chukwu, I pray make e no over the bar (over the bar) |
Everyday with you, i dey sempe sempe |
High me like i drink sapele water |
Body come dey do me like kulu ke kulu ke ke |
We go run the matter inside the keke na pe-pe |
Everyday with you, i dey sempe sempe |
High me like i drink sapele water |
Body come dey do me like kulu ke kulu ke ke |
We go run the matter inside the keke na pe-pe |
Yeah |
Oya baby blow blow |
Blow that your trumpet blow blow |
Blow that your trumpet blow blow |
Sample your trumpet blow blow o |
Oya baby jo |
Jo jo fun daddy yo yo |
Jo jo like mummy |
Jo fun alhaji oo |
Baby make i yan you different tori |
See the feeing you give me |
My girl, e dey enter body oo |
I beg you do me small small |
I beg you do me no be rush |
That girl baby blow blow blow |
Oya baby blow blow |
Blow blow fun daddy yo yo |
Blow blow like mummy yo yo |
Blow my cassava yo, wo wo |
Oya baby blow blow |
Blow blow like mummy yo yo |
Blow blow daddy yo yo |
Oh my baby blow blow blow |
(release) |
O ya baby sempe sempe |
Blow me like you drink sapele water |
Body come dey do me jeje je je |
Run the matter inside the keke na pe-pe |
O ya baby sempe sempe |
Blow me like you drink sapele water |
Body come dey do me jeje je je |
Run the matter inside the keke na pe-pe |
Yeah |
Oya baby blow blow |
Blow that your trumpet blow blow |
Blow that your trumpet blow blow |
Sample your trumpet blow blow o |
Oya baby jo |
Jo jo fun daddy yo yo |
Jo jo like mummy |
Jo fun alhaji oo |
Say say |
You have captured my heart o, baby o, ehh |
Any time i move you dey hold me down o, baby o, yeahh |
Sey i must to shoot my shot o, baby o |
Maka Chukwu, I pray make e no over the bar (over the bar) |
O ya baby sempe sempe |
Blow me like you drink sapele water |
Body come dey do me jeje je je |
Run the matter inside the keke na pe-pe |