Song information On this page you can find the lyrics of the song It Is What It Is, artist - adekunle gold.
Date of issue: 03.02.2022
Song language: English
It Is What It Is |
People wey no dey feed you |
Always the first to talk about your life |
Look at the irony |
Shame you for public come dey beg for side |
Don’t get it twisted |
I no dey kiss ass |
That shit is not healthy |
Keeping my distance |
Some people are worse than pandemic |
If e go cost my peace |
Den I go take my leave |
If e no be money |
Do not disturb me please |
If e go cost my peace |
That’s some expensive shit o |
If e no be money |
Do not disturb me please |
Majisoro |
Hold on |
It is what it is |
Mawobe |
Leave am |
Majisoro |
Hold on |
It is what it is |
Mawobe |
Leave am |
Money no dey bring happiness o |
Na when I get money I realize o |
But I no be hypocrite |
I dey pray make you get your own too |
See bad times will never last |
Elemi lo ma last |
Life come at you so fast |
Small time you don become wetin you hate |
Lowkey |
They hate their life |
And they’re lonely |
No energy for nobody |
Wey no dey happy for me, for me |
Lowkey |
You hate your life |
And you lonely |
No energy for nobody |
No waste your time |
Man I no see you |
If e go cost my peace |
Den I go take my leave |
If e no be money |
Do not disturb me please |
If e go cost my peace |
That’s some expensive shit o |
If e no be money |
Do not disturb me please |
Majisoro |
Hold on |
It is what it is |
Mawobe |
Leave am |
Majisoro |
Hold on |
It is what it is |
Mawobe |
Leave am |
It is what it is |
It is what it is |