Song information On this page you can find the lyrics of the song Mercy, artist - adekunle gold.
Date of issue: 03.02.2022
Song language: English
Mercy |
AG Baby carry body body |
Bad Boy Deks no dey worry worry |
Open my eyes show me who dey for me |
Make I no dey pop rosé with my enemy |
Scatter them far away across the seven seas |
Helper wey dey disguise na principality |
Oh lord have mercy mercy |
This fake love don dey plenty plenty |
Dem dey try do man dirty dirty |
Jah Jah ma je a she sin she sin |
Who born the pesin pesin |
Wey wan cross me make dem try me try me |
Red eye Red eye no more padi padi |
Can’t kill my light I’m sorry sorry |
When I show |
Make dem make way make way |
When I show |
Make dem gbese |
I go dey po |
I go denge denge |
I go dey po |
Dem go wakakurukere |
When I show |
Make dem make way make way |
When I show |
Make dem gbese |
I go dey po |
I go denge denge |
I go dey po |
Dem go wakakurukere |
As you can see I’m just beginning |
And I trouble nobody |
So make nobody bother mi |
As you see me na God dey fight for me |
Nobody touching me |
Can’t stop my destiny |
Wetin I do do do |
Shey I be your telly your daily news |
Been a long time man I paid my dues |
I’m premium now so I pick and choose |
Ni ita faaji won mo bi mo se je |
Bad boy deks I no apologize |
Bet on myself and I’m rolling the dice |
Kilamity Kilamity o |
Oh lord have mercy mercy |
This fake love don dey plenty plenty |
Dem dey try do man dirty dirty |
Jah Jah ma je a she sin she sin |
Who born the pesin pesin |
Wey wan cross me make dem try me try me |
Red eye Red eye no more padi padi |
Can’t kill my light I’m sorry sorry |
When I show |
Make dem make way make way |
When I show |
Make dem gbese |
I go dey po |
I go denge denge |
I go dey po |
Dem go wakakurukere |
When I show |
Make dem make way make way |
When I show |
Make dem gbese |
I go dey po |
I go denge denge |
I go dey po |
Dem go wakakurukere |
Tell me who dey for me |
Make I no dey pop rosé with my enemy |
Open my eyes show me who dey for me |
Make I no dey pop rosé with my enemy |