Song information On this page you can find the lyrics of the song Mr. Foolish, artist - adekunle gold. Album song About 30, in the genre Музыка мира
Date of issue: 24.05.2018
Record label: Afro Urban, EMPIRE
Song language: English
Mr. Foolish |
You carry petrol put for nylon come dey smoke |
(Mr Foolish) |
Fire dey burn you no dey run |
You dey take selfie |
(Mr Foolish) |
Were dun wo ko se bi lomo (It's amusing to watch a mad man) |
It’s amusing to watch a mad man |
But nobody want mad pikin (But nobody wants mad children) |
Won to e on tan candle (They are mocking you and have no clue) |
Eni a bata ka fi ratupa (You who should be traded to buy a common light bulb) |
O loun aji tona wo loru (Thinks the spotlight should be on you) |
No be you I blame (I don’t blame you) |
I blame the world for rewarding stupidity |
No be you I blame (I don’t blame you) |
I blame people for glorifying stupidity |
Mr foolish comot for my way |
Oun fi na sori orule (You put fire on your roof) |
O ni o fe sun lale (You want to sleep at night) |
(Mr Foolish) |
Oun gun keke ni railway (you're riding a bicycle on a railway tracks) |
Awe sofe pare (My friend you want to die) |
(Mr Foolish) |
You carry petrol put for nylon come dey smoke |
(Mr Foolish) |
Fire dey burn you no dey run |
You dey take selfie |
(Mr Foolish) |
Seun Kuti, and golden child |
Mr foolish no dey read nothing |
But his think say his know something |
Mr foolish go dey bleach |
Hin no like black skin |
Mr foolish go dey pose |
With all hin foreign things |
Mr foolish no dey do |
Mr foolish go dey talk |
Mr foolish ti o je ja |
Mr foolish just strong |
Mr foolish ti o Soji |
Mr stupid somebody |
Omode gbon agba gbon la fi da ile fe |
Eju wa lo le fin re wa je |
Oun fi na sori orule (You put fire on your roof) |
O ni o fe sun lale (You want to sleep at night) |
(Mr Foolish) |
Oun gun keke ni railway (you're riding a bicycle on a railway tracks) |
Awe sofe pare (My friend you want to die) |
(Mr Foolish) |
You carry petrol put for nylon come dey smoke |
(Mr Foolish) |
Fire dey burn you no dey run |
You dey take selfie |
(Mr Foolish) |
Boda ode won ti get e o (Mr foolish you’ve been got) |
(Won ti get e o) |
Dadan dindin supo arogomu (Stupid person) |
Mr foolish somebody |
You no send nobody |
Oun fosi sayo (You're basking in folly) |
Won ba e wi onfaraki (you are too stubborn for advice) |
(No no no) |