Song information On this page you can find the lyrics of the song Pablo Alakori, artist - adekunle gold. Album song About 30, in the genre Музыка мира
Date of issue: 24.05.2018
Record label: Afro Urban, EMPIRE
Song language: English
Pablo Alakori |
Dem no born me with silver spoon |
My beginning rough o chale |
I no enjoy my life other children at all |
I grow myself |
I hustle taya |
Person why get ambition no dey wait for manner |
Wuru wuru to the answer |
(Wuru wuru to the answer) |
Mago mango no be the way |
Wayo no be the answer |
Stop wasting your time |
No play with your future |
All man for hin sef o |
No shortcut o abeg |
Abeg |
You siddon for house |
Dey beg beg for money |
Pablo alakori padi jawo fine bara |
No dey rush |
Somethings dey take time |
To be a man my brother ko easy |
Wuru wuru to the answer |
(Wuru wuru to the answer) |
Mago mango no be the way |
Wayo no be the answer |
Stop wasting your time |
No play with your future |
All man for hin sef o |
No shortcut o abeg |
Abeg |
Ireje osi nu foto (Take a photo as you are) |
Oun o se lomagba (And that’s what you get) |
You no do anything |
But you want to hammer |
I’m sorry for you |
I’m sorry for you my brother |
No play yourself |
Time dey run o |
Away |
Wuru wuru to the answer |
(Wuru wuru to the answer) |
Mago mango no be the way |
Wayo no be the answer |
Stop wasting your time |
No play with your future |
All man for hin sef o |
No shortcut o abeg |
Abeg |