| Legendury Beats
|
| Le le legendury beats
|
| Legendury beats
|
| Le le legendury beats
|
| I get girl for my yard wey get big big baka wey dey make me feel amazing gal
|
| I get one wey dey give me things I need ah hahn hahn
|
| I get one wey dey make me feel nice, she slow dance I no fit leave am girl
|
| I get one wey one give me kids and leave ah hahn hahn
|
| But my gbedu is final
|
| Wizzy baby, Baba Nla
|
| My girl wear designer
|
| Everything wey I give am final ey yeh
|
| I no like wahala
|
| But Wizzy baby, Baba Nla
|
| Say my gbedu is final
|
| When me drop, everybody no dey tire ey yeh
|
| All of the girls go do anything for my love
|
| All of the boys go do anything for the money
|
| Dem dey dance to my music, dem dey show me love
|
| Girls wanna touch, wanna love, they want the loving
|
| You know say I got one life, make I live am
|
| See I don try, hustle hustle for street, I no lie
|
| Now see me, I don dey chop life
|
| But my gbedu is final
|
| The girls dem like wear designer
|
| Wizzy baby kill the beat, I no dey tire
|
| When the gbedu drop for club, it’s final oh oh
|
| My girl dey make me lose my mind eh
|
| I give her what she need
|
| My girl dey make me lose my mind eh
|
| Another girl I no dey see
|
| But my gbedu is final
|
| Wizzy baby, Baba Nla
|
| My girl wear designer
|
| Everything wey I give am final ey yeh
|
| I no like wahala
|
| But Wizzy baby, Baba Nla
|
| Say my gbedu is final
|
| When it drop, everybody no dey tire ey yeh
|
| Who’s got the key to my Beamer?
|
| I say who am I? |
| The girl dem sugar
|
| Call me the girl dem sugar
|
| No one badder, number one, no one madder
|
| I say who’s got the key to my limo?
|
| I say who am I? |
| The girl dem dada, call me the girl dem dada
|
| I run everything don dada eyy
|
| But my gbedu is final
|
| Wizzy baby, Baba Nla
|
| My girl wear designer
|
| Everything wey I give am final ey yeh
|
| I no like wahala
|
| But Wizzy baby, Baba Nla
|
| Say my gbedu is final
|
| When it drop, everybody no dey tire ey yeh |