Song information On this page you can find the lyrics of the song Final (Baba Nla), artist - WizKid.
Date of issue: 09.12.2015
Song language: English
Final (Baba Nla) |
Legendary beat le le legendary beat |
legendary beat le le legendary beat |
I get girl for my yard wey get big big backa |
wey dey make me feel amazing gal |
I get one wey dey give me things i need ahhn |
I get one wey dey make me feel nice |
she slow, dats why I no fit leave am gal |
I get one wey dey want give me kiss nd leave am aaahn |
But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won |
My girl wear designer, everytin wey I give am final eh e eh |
I no like wahala, oh wizzy baby baba nla won |
Say my gbedu is final, wen me drop everybody no dey tire eh e eh |
All of d girls go do anytin for my love |
All of d boys go do anytin for d money |
dem dey dance to my music, dem show me love |
Girls wanna touch, wanna love, dem want to love me |
You knw say I gat one life, make I live am |
See I don try, hustle hustle for street, I no lie |
Now see me I don dey chop life eh |
But my gbedu is final, d girl dem like wear designer |
wizzy baby kill d beat, I no dey tire |
wen d gbedu drop for the club is final oh u oh |
My girl dey make me lose my mind eh |
I give am wat she neeeeed |
My girl dey make me lose my mind eh |
anoda girl I no dey seeee |
But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won |
My girl wear designer, everytin wey I give am final eh r eh |
I no like wahala, oh wizzybaby baba nla won |
Say my gbedu is final, wen me drops everybody no dey tire eh e eh |
Who’s gat the key to my beemer |
I say who am I, d girls dem shuga |
call me d girl dem shuga, no one badder, number one no one madder |
Say who’s gat d key to my limo |
I say who am I, d girl dem daada, call me d girl dem daada, I run everytin don |
daada eh ee |
But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won |
my girl wear designer, everytin wey I give am final eh e eh |
I no like wahala, oh wizzy baby baba nla won |
Say my gbedu is final, wen me drop everybody no dey tire |