Song information On this page you can find the lyrics of the song Ease Your Mind, artist - Starboy. Album song SoundMan Vol. 1, in the genre Африканская музыка
Date of issue: 05.12.2019
Record label: Star Boy Entertainment
Song language: English
Ease Your Mind |
Many thing don really open my eyes |
Many things don happen wey don open my mind |
Things don happen for my life, we make me realise |
Sey, many things go happen, and it’s real fine |
Never let the small talks but the money get to me |
I dey work, I dey pray, omo nothing worry me |
I put my body on my grind, let the money control me |
Sey, my sound dem dey buzz, e get up on their jaws |
Some days, it fit be lie sey your rain no pour |
Hear my brother, even if it be like days too long |
Even if it be like sey your light no come |
Just ease your mind |
You know sey, this life na turn by turn |
When your time come, my brother |
No go gone |
When your thing come, my brother |
No go rush |
Just ease your mind |
Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje |
Mi lolo |
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah |
Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje |
Mi lolo |
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah |
Looking at my past, i’m glad it’s over |
Steady I dey steady thank Jehovah |
Now I got some likkle ice in my soda |
And I pour some more ice, it made me colder |
See the music take me places |
Even man never rate |
Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me |
See starboy dey here, where the men dey here? |
And the kele and the girls, all of them dey here |

Mix monster |