| Eh eh oya Reekado noni
|
| Eh eh oya Baby fresh pon the beat oh
|
| Eh eh Eh eh Eh eh
|
| Mavin yeh…
|
| Eh… ose wey you dance dey make me craze
|
| Want to take you to my place
|
| I want to Give you my way
|
| Aha Ah mogbe
|
| Baby waje Ka lo le
|
| No dey Carry shoulder up
|
| dey be like sey you no dey take
|
| Baby no dey do like angeli
|
| Like you never do pass your mummy
|
| Like you never Umm the boys wey dey your area gbesun momi sharperly
|
| come to daddy
|
| Daddy want to play with your body
|
| Oya come to daddy with your friends wey dey area
|
| Deal with you personally
|
| Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha

| Eh eh, Eh eh Oya Reekado nnoni
|
| Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha
|
| Sweet porey
|
| Big big porey
|
| On a very large pore
|
| Omo ge wa je ka Mo re
|
| Ah Umm for me
|
| Dance the Dancy for me
|
| Oya do the do Omoge I no dey fumble
|
| Baby no dey do like angeli
|
| Like you never do pass your mummy
|
| Like you never Umm the boys wey dey your area gbesun momi sharperly
|
| come to daddy
|
| Daddy want to play with your body
|
| Oya come to daddy with your friends wey dey area
|
| Deal with you personally
|
| Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha
|
| Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha
|
| Baby no dey do like angeli
|
| Like you never do pass your mummy
|
| Like you never Umm the boys wey dey your area gbesun momi sharperly
|
| come to daddy
|
| Daddy want to play with your body
|
| Oya come to daddy with your friends wey dey area
|
| Deal with you personally
|
| Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha
|
| Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha
|
| Meet me for corner Oya pass it to me like Okocha |