Song information On this page you can find the lyrics of the song I Know, artist - Sarkodie.
Date of issue: 23.01.2019
Song language: English
I Know |
What else? |
Ahn Reeky Baby o |
It’s MOG baby |
Oh nananana |
What you heard about brother brother? |
What else |
Obidiponbidi |
Them talk nyama nyama |
Them wan scatter this loving matter |
Them say I waka waka |
Follow Ruth and her sister Abena |
(You know what time it is) |
Oh baby I know say |
You know say, I love you |
No be them say |
I know o (I know oo) |
How e dey do you I know |
The way you love me I know |
Say you don’t need to inform me |
I know o |
How e dey do you I know |
The way you love me I know |
Say you don’t need to inform me |
This be the song for all the lovers |
Who is tryna make it in life |
Moa moshɛ ghetto you sacrificing your night |
At the end of the tunnel, there will be light |
Nothing dey come easy, baby we for fight |
I dey dream |
How I go fit make my Joley proud |
Sɛ nia mendwum bɛ hitti na me movie crowd |
Make you no stop cos maybe your time is now |
Don’t you let anybody push you down ɔdɔ |
All the passion and the determination |
Effort aa wodi shɛ ɛdwuma ni mu ni wo dedication |
Wayɛ wafemu diɛ you just waiting for confirmation |
Afissɛi na yɛɛ paapy moet for celebration |
Yɛn Nya no prɛ ko pɛ my baby we for sacrifice |
Keep up the hustle |
Make we dey push till we satisfied |
Baby you ain’t got to worry over nothing |
I swear say e go happen |
You don’t need to prove to me how you love me |
Cos baby girl |
I know o (I know oo) |
How e dey do you I know |
The way you love me I know |
Say you don’t need to inform me |
I know o |
How e dey do you I know |
The way you love me I know |
Say you don’t need to inform me |
It’s not a joke |
Hard to make it from the underground |
Mummy no get money, Poppy too is not around |
It’s not a joke |
Yeni sika kraa yedi kɔ town |
Yaa nanti saa yeni koswia no ayɛ brown |
E no be joke |
I know say you no like the way it sounds but |
Ntsɛ kraa wedding bells going down |
So you for cope |
Enɛ na yen nya diɛ yebedi o Nanso |
Debidebi yɛ yen aa na yɛ charge pounds |
So u really really need t tell me baby |