Song information On this page you can find the lyrics of the song Link Up, artist - Ycee.
Date of issue: 06.04.2017
Song language: English
Link Up |
Tinny entertainment baby |
Dzha! |
Its your boy YCEE |
Rrrrr! |
Reeky baby o |
Tinny! |
Supernatural flexing, bad girl dem wanna link up |
Supernatural flexing, bad girl dem wanna link up |
I say live life no stressing, bad girl dem wanna link up |
To make it into my setting, bad girl you gotta switch up |
Badman ja pe pe, Badman ja pe pe |
Girl you know say |
Badman ja pe pe, Badman ja pe pe |
Say girl you know say |
You fumble alele, You fumble alele |
Say girl you know say |
Badman ja pe pe, Badman ja pe pe |
Man dem from way back |
We be saving money for the maybach |
I be out here getting my paper |
To all the shawties wey dey form this na payback |
Man you could say that |
I seen more bars than a jailer |
When I ball too much I turn player |
Got only fine fine girls on the radar |
And its sure |
All them girls wey dey think say them no go like me |
Omo baby no dey disturb — if you form to much imma hola at your friends like |
Baby girl make we link up — its on to the next if you don’t want a nigga like me |
No dey disturb, don’t get it twisted na my yarns make your shawty wanna |
Supernatural flexing, bad girl dem wanna link up |
Supernatural flexing, bad girl dem wanna link up |
I say live life no stressing, bad girl dem wanna link up |
To make it into my setting, bad girl you gotta switch up |
Badman ja pe pe, Badman ja pe pe |
Girl you know say |
Badman ja pe pe, Badman ja pe pe |
Say girl you know say |
You fumble alele, You fumble alele |
Say girl you know say |
Badman ja pe pe, Badman ja pe pe |
Now everybody wanna gimme chance |
Back then they would never wanna gimme that |
And when I drop that sound — dj bring it back |
And all the girls wey dey come getty biggy back o |
Some dey give love some are hating |
I dey put some on awaiting |
And the fine girls they wanna date him |
When they see a lotta deals that we negotiating now |
And its sure |
All them girls wey dey think say them no go like me |
Omo baby no dey disturb — if you form to much imma hola at your friends like |
Baby girl make we link up — its on to the next if you don’t want a nigga like me |
No dey disturb, don’t get it twisted na my yarns make your shawty wanna |
Supernatural flexing, bad girl dem wanna link up |
Supernatural flexing, bad girl dem wanna link up |
I say live life no stressing, bad girl dem wanna link up |
To make it into my setting, bad girl you gotta switch up |
Badman ja pe pe, Badman ja pe pe |
Girl you know say |
Badman ja pe pe, Badman ja pe pe |
Say girl you know say |
You fumble alele, You fumble alele |
Say girl you know say |
Badman ja pe pe, Badman ja pe pe |
We getting the money, we drinking some mo oh |
And everywhere we go and everywhere we see oh oh yeah |
Fuck up the commas and fuck up the club yeah |
Drink up life is a movie! |
Better believe we steady be getting the moolah |
Better believe, ogbeni you better believe yeah |
I don’t smile when it comes to my money you better believe me yeah |
(Tinny Entertainment baby) |
Maga downgrade |
As I dey see a lot of guys I’ve never seen another like me |
No be mistake |
And if you dance my tune |
No be play play |
I go dey bang all of the girls wey dey on my p |
Malor downgrade oh |