| We coming from Mars bro
|
| Whoa, yeah
|
| Party don start till
|
| The early morning
|
| We dey give dem dem
|
| Show we dey cover on
|
| Make dem dance
|
| Make dem move
|
| Make we shayo gan ooh
|
| 5:45 baby call my phone
|
| Say many things dey
|
| Wavy take my love
|
| Say but tonight say na you dey
|
| Make me sing this song ooh
|
| Make you no dey freeze
|
| Lady I go take you to the peak
|
| E be your body wey be me
|
| I wanna squeeze
|
| Quick quick quick
|
| Baby make we dance and swim
|
| Everytime you step to the beat
|
| See everybody fit dey sleep
|
| Dem no dey fit to take the heat
|
| Rididi oo
|
| Tell everybody make dem know
|
| R2bees Starboy show
|
| When we come through
|
| Yeah we run the show
|
| Diblidibli ooh
|
| Tell everybody make
|
| Dem know
|
| R2bees Starboy show
|
| Say no brother
|
| Can test this flow
|
| Party don start till
|
| The early morning
|
| We dey give dem dem
|
| Show we… Say no brother
|
| Can test this flow
|
| Party don start till
|
| The early morning
|
| We dey give dem dem
|
| Show we dey cover on
|
| Make dem dance make dem
|
| Move make we shayo gan oo
|
| 69 make you take my number
|
| Call my phone
|
| Make you tell me how you’re
|
| Feeling this early morning
|
| You need to get away make you
|
| Come make we sing along oo
|
| It don’t stop no it don’t stop
|
| Friday night boss boss
|
| With a fresh cut
|
| Came in a truck but
|
| We left in a droptop
|
| We on top and no we won’t stop
|
| She said don’t you
|
| Cut your goatee
|
| Tonight to kiss a grill
|
| Yes a peng ting she
|
| Likes to keep it real
|
| African girl she wants to
|
| Help with the bill
|
| This thing is till we die
|
| That’s the way I feel
|
| Don’t test this flow with the
|
| Vibes on don’t dull don’t slow
|
| This party no dey end
|
| Nobody wan go
|
| Refuse to be broke
|
| Everybody want dough
|
| Rididi oo
|
| Tell everybody make dem know
|
| R2bees Starboy show
|
| When we come through
|
| Yeah we run the show
|
| Diblidibli ooh
|
| Tell everybody make dem know
|
| R2bees Starboy show
|
| Say no brother can
|
| Test this flow
|
| Party don start till
|
| The early morning
|
| We dey give dem dem show
|
| We dey cover on
|
| Make dem dance make dem
|
| Move make we shayo gan oo
|
| 69 make you take my
|
| Number call my phone
|
| Make you tell me how you’re
|
| Feeling this early morning
|
| You need to get away make you
|
| Come make we sing along oo
|
| Killmatic, we had to do that, right? |