| R2beees
|
| Yeh dem dey spy as if they care
|
| Only for you to know
|
| Na dem dey set the trap for there
|
| Eee I just dey look I take my chair
|
| We dey see too well oo
|
| Even we drinking all the beer
|
| Welldone alright
|
| R2BEES this 2bees that
|
| Bombocalt you don’t know from de start
|
| Ah dey see the girl dem so a chork
|
| Enter mi room and pass me the love
|
| She dey call call me I no dey call back, no never
|
| Ibi so wey you dey ee
|
| You dey look for me and am gone ee ee
|
| She dey like to follow go
|
| C’est ne pas le problem oo
|
| Girl ago give you the visa
|
| Ago be your embassy oo
|
| She want to go to America
|
| When we dey play we no get time
|
| Pass me the port for your Visa
|
| Ago bi your embassy oo
|
| Ago bi your embassy oo
|
| Abi looking for a girl like you
|
| Fafa Fuga i swear i like you
|
| I take you to my hood tema site 2
|
| Girl Here bi getto but still life cool
|
| Baby you fine what do you want
|
| From the back or you want it from front
|
| We get razlor we get blunt
|
| We get loud frontomfrom drum
|
| Ago protect you like safe sex
|
| This be Paedae abi your pay check
|
| You remind me of my Ex from SHS
|
| Baby will you marry me please say yes (yes)
|
| She dey like to follow go
|
| C’est ne pas le problem oo
|
| Girl ago give you the visa
|
| Ago be your embassy oo
|
| She want to go to America
|
| When we dey play we no get time
|
| Pass me the port for your Visa
|
| Ago bi your embassy oo
|
| Everything we having the gyal dem no
|
| So she wan ripe on the bad man doe
|
| She say whether inna sunshine, rain and snow
|
| Pick up pick up the thing Make dem flow multiple
|
| Gyal come to the door ready for the stampede and have it more
|
| Wetin you want a that you go get
|
| You say you want fly out to put on collect
|
| Ee ee ee we are ready to play
|
| Every girl wey follow me trace
|
| You reach immigration call on my name
|
| No dey bring no ticket a put you for plane ee ee
|
| She dey like to follow go
|
| C’est ne pas le problem oo
|
| Girl ago give you the visa
|
| Ago be your embassy oo
|
| She want to go to America
|
| When we dey play we no get time
|
| Pass me the port for your Visa
|
| Ago be your embassy oo
|
| Ago be your embassy oo
|
| She dey like to follow go
|
| C’est ne pas la problem oo
|
| Girl ago give you the visa
|
| Ago be your embassy oo |