| Iyeh iye
|
| Rain day come, rain dey go
|
| After rain day go, e be the rainbow
|
| When e dey play for the joint
|
| Say you for know say the light no dey shine for your front o
|
| See am a well so well na gudu I dey try to move too well ooh eh
|
| If you no be hot
|
| No dey vex no dey try to throw caterport ooh
|
| If na cry you dey cry it’ll be well ooh eeh
|
| Say na music abi
|
| Me I still dey do what I like ah
|
| E be the love we dey share wey dey make all the girls dey turn up
|
| Some dey seti garri
|
| Me I still dey look I dey laf halla
|
| You go hear wantana mera
|
| See all the girls weydey halla «ehe»
|
| Hi eeh, how you feelin' eeh
|
| Misi m' eni bawusuala mi miaji eeh
|
| Hi eeh, how you feelin' eeh
|
| Nse m' eni bawusuala mi miaji eeh
|
| Hi eeh, how you feelin' eeh
|
| Misi m' eni bawusuala mi miaji eeh
|
| Hi eeh, how you feelin' eeh
|
| See any time you come around I be well oh eeeh
|
| Tonight, tuwonsa
|
| Koswa aniyi keche
|
| Wanmikap, piasa, Jopalogo neke
|
| Afei s) ne sisi, anadwo yi gyegigyegi
|
| Ntoma yi ye printex; |
| maaso m’ahy3 bi
|
| Wo car yi y3 latex kala ma me twi bi
|
| Dem be debate us, yeah) mo b3twitwa bi
|
| Rain dey come, rain dey go
|
| We just dey feel alright
|
| Everythin' poppin' we just wan dance
|
| Everythin' poppin' we just wan dance
|
| As sun dey shine, rain dey go, we just dey feel alright
|
| Everybody poppin' we just wan dance
|
| Everybody poppin' we just wan dance
|
| Hi eeh, how you feelin' eeh
|
| Misi m' eni bawusuala mi miaji eeh
|
| Hi eeh, how you feelin' eeh
|
| Nse m' eni bawusuala mi miaji eeh
|
| Hi eeh, how you feelin' eeh
|
| Misi m' eni bawusuala mi miaji eeh
|
| Hi eeh, how you feelin' eeh
|
| See anytime you come around I be well oh eeeh
|
| Oh na na, oh na na na na na na
|
| Hear them a say, say
|
| Sin' the melody make I feel alright
|
| «make I feel»
|
| Give me the vibe make I feel alright
|
| You know the deal alright
|
| Girl I want love
|
| Plenty bubby wey dey come to my door
|
| They no dey form no dey pose eh
|
| Ready to wave when I wave ooh eh
|
| Hi eeh, how you feelin' eeh
|
| Misi m' eni bawusuala mi miaji oh eeh haai!
|
| Hi eeh, how you feelin' eeh
|
| See everytime you come around I be
|
| Oh na na, oh na na na na na na
|
| Hear them a say, Hear them a say
|
| Hi eeh, how you feelin' eeh
|
| Oh na na, oh na na
|
| Hear them a say, Hear them a say |