| Shebi I be half caste, because I carry colour follow body, borrow pose
|
| Shebi I be villager, because I get swag wey lagos woman no get
|
| You talk sey I be illiterate because I get waffi attitude for inside my blood
|
| I no go lie, I tried to adjust to your oyibo Lagos style, but I failed
|
| I be Naija reggae, I be warri reggae
|
| Dem born me near Okporikoko village
|
| I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
|
| But dem see me for your Lagos city poster
|
| Waffi reggae, I be Naija reggae
|
| Dem born me near Okporikoko village
|
| I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
|
| But dem see me for your Lagos city poster
|
| Make we no lie, na you talk sey my food resemble mama put own
|
| But you must confess, na my local way dey sweet you pass
|
| Shebi you dey miss me now, coz I no wear skirt, koi koi shoe and weave-on
|
| Because I no like your flashy way, you dump originality, dump, dump me
|
| I be Naija reggae, I be warri reggae
|
| Dem born me near Okporikoko village
|
| I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
|
| But dem see me for your Lagos city poster
|
| Waffi reggae, I be Naija reggae
|
| Dem born me near Okporikoko village
|
| I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
|
| But dem see me for your Lagos city poster
|
| Naija reggae, warri reggae
|
| Dem born me near Okprikoko village
|
| Warri reggae, waffi reggae
|
| Dem see me for your Lagos city poster
|
| I be Naija reggae, I be warri reggae
|
| Dem born me near Okporikoko village
|
| I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
|
| But dem see me for your Lagos city poster
|
| Waffi reggae, I be Naija reggae
|
| Dem born me near Okporikoko village
|
| I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
|
| But dem see me for your Lagos city poster |