Lyrics Babylon - Nneka

Babylon - Nneka
Song information On this page you can find the lyrics of the song Babylon, artist - Nneka. Album song My Fairy Tales, in the genre R&B
Date of issue: 01.03.2015
Record label: Bushqueen
Song language: English

Babylon

As you dey so
U dey bow ur head
As u dey there so
U dey shed those tears
My broda make u stand up
This life u got nothing to loose
My sister make u wake up
Journey wen u don waka no be invane
Me I know say
You dey work well well
You don sweat well well;
suffer suffer well well
Waka waka well well
Why my people dey suffa for this naija
Why my people dey suffa for Africa
For the people of the ghettos
Na blood shed and sorrow dey rain
Dem don blind our eyes with dem wordly things
Say 'd battle never finish oh it just begins
Saro wiwa talk am, azikiwe talk am awolowa talk am
U na no dey hear u fit kill d' messenger
But u no fit kill the message
Kill me messenger, u no fit kill the message
Why my people dey sufa for Africa
Why my people dey suffa for this naija, in babylon
Suffer suffa, oh naija
Suffer aahhhh?
Africa
In you babylon
On our way to zion

Share lyrics:

Write what you think about the lyrics!

Other songs of the artist:

NameYear
Bonhomme ft. Nneka 2016
Love Supreme 2022
Nothing Matters ft. Nneka 2013
Book of Job 2015
My Love, My Love 2015
Pray for You 2015
Do Not Do Me (Like Dis) ft. Nneka 2017
Local Champion 2015
Tea? 2022
God's Love 2022
Romans 8: 37-39 2016
This Life 2022
Believe System 2015
Express Yourself ft. Nneka feat. Ziggy Marley, Eeday, Frank Fitzpatrick 2019
Yahweh 2022
In Me 2015
One Mistake ft. Nneka 2014
Baby ft. Nneka 2008
Long Distance Love ft. Nneka 2009

Artist lyrics: Nneka