| Yeah yeah
|
| Odi odi
|
| Starboy
|
| Ehn Ehn
|
| The love wey you give me girl e dey high pass palmi
|
| «Spellz»
|
| Omalicha girl you sweet pass jollof oh
|
| Apuruka something come and coolu my temper oh
|
| My baby see wetin you carry oh le le oh oh
|
| Baby whine oh shake ehn ehn
|
| Whine commando
|
| Whine and dance commando ehn ehn
|
| Whine oh my baby go down low
|
| Odi Odi
|
| Shake oh shake oh
|
| Shake make you dance you don’t know
|
| Whine and dance commando
|
| Whine oh my baby go down low
|
| Bumana
|
| Come see baller
|
| E be your body make I go gaga
|
| Ohima (?)
|
| Oh let your bumama
|
| Come see baller
|
| E be you I dey search for truecaller
|
| Ohima (?)
|
| Ehn
|
| Oh baby oya move oya
|
| Baby whine nyoma
|
| You fine chioma
|
| Say na you be the one I dey want oh
|
| Every day she listen to my song
|
| She dey do it all night long
|
| I tell her say na she I want
|
| She say na me wey she dey want yay
|
| Oh baby whine oh shake ehn ehn
|
| Go down low
|
| Whine am baby go down low ehn ehn
|
| Whine am baby go down low
|
| Baby shake commando ehn ehn
|
| Baby whine oh shake oh, commando ehn ehn
|
| Whine am baby go down low ehn ehn
|
| Whine for me you be commando
|
| Bumana
|
| Come see baller
|
| E be your body make I go gaga
|
| Ohima (?)
|
| Oh let your bumama
|
| Come see baller
|
| E be you I dey search for truecaller
|
| Ohima (?)
|
| Aye
|
| Girl I wanna feel your body on my body
|
| I no really wanna waste your time girl
|
| Girl I for like make you sef come be my paddy «Spellz»
|
| Now you gat me knocking at your door gat me knocking
|
| Cos nobody love her better
|
| Girl I dey beg you make I enter finito late oh
|
| Girl come whine fi papito
|
| Fiesta fiesta when you boogie down I dey mental
|
| The way you whine oh yea my baby dance reggae and Calypso
|
| Oh baby whine oh shake ehn ehn
|
| Go down low
|
| Whine am baby go down low ehn ehn
|
| Whine am baby go down low
|
| Baby shake commando ehn ehn
|
| Baby whine oh shake oh, commando ehn ehn
|
| Whine am baby go down low ehn ehn
|
| Whine for me you be commando
|
| Bumana
|
| Come see baller
|
| E be your body make I go gaga
|
| Ohima (?)
|
| Oh let your bumama
|
| Come see baller
|
| E be you I dey search for truecaller
|
| Ohima (?)
|
| The love wey you give me girl e dey high pass palmi
|
| Omalicha girl you sweet pass jollof oh
|
| Apuruka something come and coolu my temper oh
|
| My baby see wetin you carry oh le le oh oh
|
| Baby whine oh shake oh, whine commando
|
| Whine and dance commando
|
| Whine oh baby go down low
|
| Odi Odi
|
| Shake oh shake oh
|
| «Spellz»
|
| Shake make you dance you don’t know
|
| Whine and dance commando
|
| Whine oh my baby go down low |