Song information On this page you can find the lyrics of the song Life of a Star, artist - Lil Kesh.
Date of issue: 15.03.2016
Age restrictions: 18+
Song language: English
Life of a Star |
Pheelz Mr. Producer oh oh oh oh oh |
Yeah! |
If I start to yan you… If I start to yan you how the thing dey go |
And if you’re feelin what I’m feeling in ma soul |
I live the life of a Star |
Omo ko easy rara |
But Imma keep on marching and go with the flow |
Ha! |
Shebi na me Wan blow |
Shebi I want the dough |
But the price I pay |
Omo no be joke, Omo no be joke |
Ha! |
I remember then when I use to crave the fame |
Dey happy like pikin wey dem buy new game |
Only if I knew the price that I have to pay |
That the people will forget we are still the same |
I may be looking fly |
But my pocket dry |
But the boys don’t care |
You gas give them bar |
Shebi you be kesh |
And you drive a benz |
Abeg drop something now |
Make we flex |
And sometimes I am backstage |
Feeling down cos I kinda had a bad day |
And I still turn up when I climb stage |
It’s the life of a Star what will I say |
What will I say. |
Woo igbamii O re body o |
But the fans still wanna take a Selfie o |
Most of y’all don’t know what we go through |
Its the life of a Star what will I do |
What will I do… If I start to yan you… |
If I start to yan you how the thing dey go |
And you’re feeling what I’m feeling in ma soul |
I live the life of a Star |
Omo ko easy rara |
But Imma keep on marching and go with the flow |
Ha! |
Shebi na me Wan blow |
Shebi I want the dough |
But the price I pay |
Omo no be joke |
Omo no be joke oh oh oh oh oh |
MO fe dogun mo fe dogbon |
MO fe dolokiki laye |
I no know say it takes a lot to be a star |
Them no tell me |
Say e no easy o |
Them go vex you for social network |
Because you be star you no fit respond |
Won ti gbagbe pe me self be human being oo |
Them no tell me, Say e no easy o |
If I start to tell you how the thing dey go |
You go feel what I’m feeling in ma soul |
I live the life of a Star |
Omo ko easy rara |
Imma keep on marching and go with the flow |
Ha! |
Shebi na me Wan blow |
Shebi I want the dough |
But the price I pay |
Omo no be joke |
Omo no be joke oh |
Ha! |
Shebi na me Wan blow |
Shebi I want the dough |
But the price I pay |
Omo no be joke |
Omo no be joke oh oh oh oh oh oh |
If I start to tell you how the thing dey go |
You go feel what I’m feeling in ma soul |
I live the life of a Star |
Omo ko easy rara |
Imma keep on marching and go with the flow |