Song information On this page you can find the lyrics of the song Paper, artist - Falz.
Date of issue: 14.01.2019
Age restrictions: 18+
Song language: English
Paper |
Dem say see danger oh |
You no dey see danger oh |
No go lose your center oh |
All because of paper oh |
Dem say see danger oh |
You no dey see danger |
No go lose your center oh |
All because of paper oh |
Yeah |
Check |
All because you want to live the faaji life |
You ready to pay the price |
Do the sacrifice |
You ready to pay the price |
Take your mama life |
And even you no fit explain this your appetite |
You want the benz |
You no wan take the taxify |
You wan order gold bottles |
Maybe 35 |
You wan halla «private jet things» |
When you catch flight |
Now you don dey shey weyrey lonso |
You don dey bark for night |
Skeleton is in your closet |
You murder to chow suppper |
All the wraps of powder |
You swallow to pass border |
All the person pikin you carry for tight corner |
I see you when you collect |
Ekun je Oga olokpa |
Dem say you talk say you dey find raba |
Na say you go and dip your two hands in foul matter |
Oga this one you dey do |
E pass arm robber |
You turn criminal |
Because you want to chow dollar |
Dem say see danger oh |
You no dey see danger oh |
No go lose your center oh |
All because of paper oh |
Dem say see danger oh |
You no dey see danger |
No go lose your center oh |
All because of paper oh |
Yeah |
Check |
Ah |
All because they offer you a little dollar |
Na which kind foolish marriage wey you throw your daughter |
Small girl pikin wey her hero still be Dora |
Small pikin dem wey never suppose leave the mother |
You need to hammer |
You need to get the dough |
E dey important |
You want to chop national cake |
You dey pray for contract |
Dem give you Ghana must go |
Make you change the number |
Voting never start |
You don dey say your congrats |
Why your people no fit hide this long throat |
No go use your dirty hand stain the white for my cloth |
Mouth full of jokes |
Hand full of notes |
Oh I hear your people collect rice for some votes |
Dem say you talk say you no like suffer |
Na so you go and deep your two hands in our coffers |
Oga this one you dey do e pass arm robber |
Throway moral |
Because you want to chow dollar |
Dem say see danger oh |
You no dey see danger oh |
No go lose your center oh |
All becasue of paper oh |
Dem say see danger oh |
You no dey see danger |
No go lose your center oh |
All because of paper oh |