Song information On this page you can find the lyrics of the song Smooth Sailing (Freevybe), artist - Chillz
Date of issue: 04.11.2015
Song language: English
Smooth Sailing (Freevybe) |
see omeza in the building blast am |
summers in the building blast am |
every day everyday we dey blast am |
As I move from coast to coast see I never give another man yawa |
everyday see I get on my knees and I pray then I hustle for my naira |
I dey sip on my juice proper goose omo me I no get time for propaganda |
so madam as you arrange my yam biko make you try give me jara |
see I just come here to come bubble |
I no come here to find trouble |
I just come here to come chop o |
I no come here to find trouble |
me I no dey fight with nobody |
just wanna groove with somebody |
me I no dey fight with nobody |
just wanna groove with somebody |
oya oya wait wait wait wait wait wait wait wait |
oya give me space space space space space space space space |
shout out to my people wey dey feel me non stop |
shout out to my omoges wey dey greet me non stop |
shout out to my boys dem wey dey hustle non stop |
ope f’oluwa wey dey make tins dey pop non stop |
Smooth sail |
just wan smooth sail |
smooth sail |
oya wait e e e |
chills in the building blast am |
nizzy in the building blast am |
Mr summers in the building blast am |
L.A.X in the building blast am |
I no sey my DJ’s go blast am |
Mr franchise go blast am |
J.Dan oya blast am |
and if I never call your name just blast am. |