Song information On this page you can find the lyrics of the song One Trouser, artist - Falz.
Date of issue: 20.08.2020
Age restrictions: 18+
Song language: English
One Trouser |
Jimi wa motor, biggy biggy motor |
Jimi olowo, he just win the lotto |
So, he put a brand new range on the titi |
But on that same day |
Something happen for Lagos |
For Surulere Bode Thomas |
Biggi gbege e don burst |
Wey nobody go fit stop |
Something happen for Lagos |
For Surulere Bode Thomas |
Biggi gbege e don burst |
Wey nobody go fit stop |
One man reverse he commot him shirt |
The fit e tough who go come to settle |
Dem just dey para dem dey curse their self |
Your mouth dey smell and sense you no get |
Nobody near leave us to flex |
Shey you want to test you go learn your lesson |
Hold my shirt you want dey flex? |
Who born you sef? |
Tell me who is mad now |
Today, today we go do the smackdown |
Shebi we go kuku enter one trouser |
Shey you say you no go stand down |
Omo you go tell me who dey mad now |
Today, today we go do the smackdown |
Shebi we go kuku enter one trouser |
Shey you say you no go stand down |
Hold me, oh, hold me, oh |
Hold me, oh, hold me, oh |
I fit to Shey were gan for here (You never see anything) |
E for better make dem hold us, oh |
E for better make dem hold us |
Somebody stop us |
Maybe call police and try to report us |
Some people stop, but dem just want focus |
I no know say person fit kolo like this, oh (Baba yi ni were gan) |
Na this person wey drive this Jeep, oh (Hey o ga o!) |
Na when this Danfo dey commot my street, oh (Kurombe) |
Wey he just take speed enter that Jeep, oh |
Yepa! |
He don buy market |
Instead to relax make he try quiet |
He want still dey show that he have madness |
He don’t know madness e pass madness (O ma shey o) |
Something happen for Lagos |
For Surulere Bode Thomas |
Biggi gbege e don burst |
Wey nobody go fit stop |
Something happen for Lagos |
For Surulere Bode Thomas |
Biggi gbege e don burst |
Wey nobody go fit stop |
One man reverse he commot him shirt |
The fit e tough who go come to settle |
Dem just dey para dem dey curse their self |
Your mouth dey smell and sense you no get |
Nobody near leave us to flex |
Shey you want to test you go learn your lesson |
Hold my shirt you want dey flex? |
Who born you sef? |
Tell me who is mad now |
Today, today we go do the smackdown |
Shebi we go kuku enter one trouser |
Shey you say you no go stand down |
Omo you go tell me who dey mad now |
Today, today we go do the smackdown |
Shebi we go kuku enter one trouser |
Shey you say you no go stand down |
Hold me, oh, hold me, oh |
Hold me, oh, hold me, oh |
I fit to Shey were gan for here |
Hold me, oh, hold me, oh |
Hold me, oh, hold me, oh |
I fit to Shey were gan for here |