| Ahn Abinibi you will know when we enter late
|
| They say we dey show gan it’s a dem habit
|
| We no struggle to collect best artist
|
| First class no be who collect extra sheet
|
| Give ladies ecstacy, with our expertise
|
| We calling shots but dem no dey get service
|
| Wen we comot London we go check Paris
|
| I dey smell envy, I detect malice
|
| I don’t care lifestyle you go fear lavish
|
| Foreign girls in my house I dey learn Spanish
|
| And the French girl tell me je m’appelle Gladys
|
| I dey scope omoele till some bread vanish
|
| But no be strain on my pocket 'cus we less famished
|
| Ladies love made men and we established
|
| Dem dey con find us lyk we herbalist
|
| Dey wii chop our bobo if it’s well garnished
|
| We came through in that Mercedes
|
| Ahn mama look at how we made it
|
| A little liquor and some ladies
|
| We dey turn up on a daily
|
| We came through in that Mercedes
|
| Mama look at how we made it
|
| A little liquor and some ladies
|
| We dey turn up on a daily
|
| It’s our work oh
|
| Ahn yea soft work
|
| Yea it’s our work oh
|
| Ahn yea soft work
|
| Ahn yea it’s our work oh
|
| It’s the life we chose I could have been in chambers
|
| No regrets this one dey pay pass
|
| We get drive we get all the papers
|
| Trust nobody real n! |
| ggas dey scarce
|
| You dey copy kata you don dey claim razz
|
| 'Cus you say dat one na the main cash
|
| You be army robber your people dey SAS
|
| Riches and manner, Cash and etiquette
|
| Mature money and I ain’t even thirty yet
|
| I know your face but I can’t remember where we met
|
| Na just courage the power wey the henney get
|
| Stories that touch from a real life angle
|
| This one’s for the night I burn the midnight candle
|
| Emi lo school so I can be called to bar
|
| Now I’m a rap star mummy I’m popular…
|
| We came through in that Mercedes
|
| Ahn mama look at how we made it
|
| A little liquor and some ladies
|
| We dey turn up on a daily
|
| We came through in that Mercedes
|
| Mama look at how we made it
|
| A little liquor and some ladies
|
| We dey turn up on a daily
|
| It’s our work oh
|
| Ahn yea soft work
|
| Yea it’s our work oh
|
| Ahn yea soft work
|
| Ahn yea it’s our work oh
|
| Working hard but we hardly working
|
| When the fine girls dem start to twerking
|
| You go pause like duro no gbami gbo
|
| Shori backside amino, ahh yeh aso o gbami mo
|
| All this money make a Nigga fatty bom-bom
|
| We are now big so we can now pretend
|
| We can now find a star we can now be friends
|
| But you-you dunno the game intoto
|
| You want to try lucky maybe you will win lotto
|
| Even real talents gan still need promo
|
| If you fake your own death you fit still no blow
|
| Bami w’omo to le roll plate to ni logo
|
| Omo to yellow bi sikiratu sindodo
|
| A damsel that already knows the koko
|
| Cause I don’t have many power to dey feed zobo
|
| We came through in that Mercedes
|
| Ahn mama look at how we made it
|
| A little liquor and some ladies
|
| We dey turn up on a daily
|
| We came through in that Mercedes
|
| Mama look at how we made it
|
| A little liquor and some ladies
|
| We dey turn up on a daily
|
| It’s our work oh
|
| Ahn yea soft work
|
| Yea it’s our work oh
|
| Ahn yea soft work
|
| Ahn yea it’s our work oh |