Song information On this page you can find the lyrics of the song Lagos Anthem, artist - Zlatan.
Date of issue: 19.11.2020
Song language: English
Lagos Anthem |
Ibile |
Eko where you dey? |
Ayayaya |
Astala Astala |
Jo mo |
Ibile |
Ah ah |
Ibile |
Arise, o Compatriots |
Astalavi |
Every night |
Bentley |
Every night |
Rolls Royce |
Lo no tollgate |
O fe lo jaiye |
Padi mi gbe Aston martin |
Emi gbe Bugatti |
La le Friday |
O fe lo Jaiye |
Them go talk say money no dey Lagos |
Them talk say money no dey Lagos |
Them dey talk say money no dey Lagos |
O fe lo Jaiye |
Them dey talk say money no dey Lagos |
Them talk say money no dey Lagos |
Them dey talk say money no dey Lagos |
O fe lo Jaiye |
Ah ah |
Wo |
Lati yapa tu ti wan Bariga |
Awon omo iyami se olo wan go gba |
Wan sun le rara |
Wan nogede |
Omo ma towo se ko to jo gede |
Olo wan sere |
Ole de la ta abroad |
Ko de ye lere |
Awo go je ya ka to lowo ta (?) |
Ayii |
Nowo nowo |
Nowo e soke |
Poco Lee, Oba (?) Oya Ije lo ke |
Every night |
Bentley |
Every night |
Rolls Royce |
Lo no tollgate |
O fe lo jaiye |
Padi mi gbe Aston martin |
Emi gbe Bugatti |
La le Friday |
O fe lo Jaiye |
Them go talk say money no dey Lagos |
Them talk say money no dey Lagos |
Them dey talk say money no dey Lagos (O fe lo Jaiye) |
Them dey talk say money no dey Lagos |
Them talk say money no dey Lagos |
Them dey talk say money no dey Lagos |
O fe lo Jaiye |
Say |
Lambo truck, e dey Lagos |
Rolls Royce, e dey Lagos |
Motor 2020, e dey Lagos |
Wan to bi 30, e dey Lagos |
Omo wire wire, e dey Lagos |
Wey dey bless my aza, e dey Lagos |
Oil money nko, e dey Lagos |
Eyan Jowi Zazaa, e dey Lagos |
(?) E dey Lagos |
Say airport (e dey Lagos) wey no get AC (E dey Lagos) |
Ijoba (E dey Lagos) wey no get pity (E dey Lagos) |
I wan blow (E dey Lagos) |
Wey no sabi sing (E dey Lagos) |
E wan get money (E dey Lagos) |
No sabi hustle (E dey Lagos) |
Zlatan (E dey Lagos) |
Obalaba (E dey Lagos) |
Abracatunba (E dey Lagos) |
Davido wey get style (E dey Lagos) |
Every night |
Bentley |
Every night |
Rolls Royce |
Lo no tollgate |
O fe lo jaiye |
Padi mi gbe Aston martin |
Emi gbe Bugatti |
La le Friday |
O fe lo Jaiye |
Them go talk say money no dey Lagos |
Them talk say money no dey Lagos |
Them dey talk say money no dey Lagos (O fe lo Jaiye) |
Them dey talk say money no dey Lagos |
Them talk say money no dey Lagos |
Them dey talk say money no dey Lagos |
O fe lo Jaiye |
It’s STG |