Song information On this page you can find the lyrics of the song Two Criminals, artist - Erigga
Date of issue: 03.10.2019
Age restrictions: 18+
Song language: English
Two Criminals |
Day break, everywhere burst |
Abeg! |
Kapaichumarimarichopaco |
Wo! |
I be badman original |
If no be money matter biko don’t call my cellular |
Na who popo catch na him be criminal |
We be V.I.P for this town na you be regular |
Abeg |
We be badman original |
If no be money matter biko don’t call my cellular |
Na who popo catch na him be criminal |
We be V.I.P for this town na you be regular |
Ego |
Kudi |
Owo |
Wrapper |
Erigga |
Zlatan |
Pawon |
Pelu Lampard |
Wo! |
Ego |
Kudi |
Owo |
Wrapper |
Erigga (Wahala) |
Zlatan (Abeg) |
Pawon |
Pelu Lampard |
Na who popo catch na him be criminal |
Verse 1 Erigga |
Who you know for the street wey dey carry talk (paper) |
Voltage wey dey carry chalk |
(Abeg) |
Ask your girl who dey carry fork |
But I dash you pack, your girl too dey carry chalk |
I slack her pants run enter waf for side |
For two weeks na my hotel she dey residents |
Like stereo, she no wan let my nipple go |
So addicted, you such say she dey sniff coco? |
Eeh God money too sweet abeg |
Rise her leg the kind style when I bean abeg |
Quench her find join am, I no dey feel bad |
Waka leave them go one side go smoke my laud |
Warri crisis pikin, no shit in speaking |
You thinking stinking |
Fuck what you’ve been drinking |
Professor Linkin toward this jogodo |
Who wan jump if I hold am na kokoko |
Badman |
I be badman original |
If no be money matter biko don’t call my cellular |
Na who popo catch na him be criminal |
We be V.I.P for this town na you be regular |
Abeg |
We be badman original |
If no be money matter abeg don’t call my cellular |
Na who popo catch na him be criminal |
We be V.I.P for this town na you be regular |
Ego |
Kudi |
Owo |
Wrapper |
Erigga |
Zlatan |
Pawon |
Pelu Lampard |
Wo! |
Ego |
Kudi |
Owo |
Wrapper |
Erigga |
Zlatan |
Pawon |
Pelu Lampard |
Kapaichumarimarichopaco |
Rapper bi temi bai wonri |