Lyrics Killin Dem - Burna Boy, Zlatan

Killin Dem - Burna Boy, Zlatan
Song information On this page you can find the lyrics of the song Killin Dem, artist - Burna Boy.
Date of issue: 24.07.2019
Age restrictions: 18+
Song language: English

Killin Dem

Abulo abulo anu elu
Gbe body eh
(Abulabulalua) (it's Kel P vibes)
Zlatan
Tear when killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that
Oga boss make I no be abeleja
Je o mo!
(Popopo popopo popopo popopo popopo po po)
Gbe body e, (po)
Grr, gbese gbese, gbe soul e
Eh eh
Grr, gbese gbese
Jojo kijo jo
Make you no dey filo kulo lo
Jolo mi jolo, eh
Where the money, where the money?
Nana nana, ahh ah
Won ni elo ni (elo ni)
We making money rush rush like indomie (indomie)
Ah, suppose that ya worth it (my Lordy)
Baby sho mo Giuseppe Zanotti (Zanotti ah)
Je o mo!
Tear when killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that (we go dey wound dem like that)
Oga boss make I no be abeleja (ahh, ah)
You are not Ayefele, so what’s your excuse?
(Whoa)
It is my time there’s nothing you can do
Oya gbese bi eni to de fe ja Kung Fu
Ibile ibile mo wo le de, other rappers sonu
Oya, who dey, who dey who dey who dey?
Zlatan Ibile, Burna l’ewon lere
Won m’ogun l’efo won lon mu mi sere
Won gun yan mi kere nisin mo fimu won fan fere
Oya, Halle, Hallelujah
Rap n ta lenu se bi ti suya
Ma je ko ya e lenu tin ba lo ra Bimmer
Able God lasan legbo te lo n shiver
Ekule lo so fun toko toko
Mo ti wole ko ma needi kon dibo
Baba e, ju mari mari ju pac o, eruku ni mo ba to
Mo gbe Zanku wole, mo ni ko fade Shaku Shaku
Je o mo!
Tear when killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that (we go dey wound them like that)
Oga boss make I no be abeleja, eh
Yenyen o, yenyen o
Back in the days dem dey use me do yeye o yeye o
What’s on my wrist, on my neck?
E be Dia o, Dia o
I no dey look Uche, I dey denge o, pele o ahh ah
Won ni elo ni (elo ni)
We making money rush rush like indomie (indomie)
Ah, suppose that ya worth it (my Lordy)
Baby sho mo Giuseppe Zanotti (Zanotti ah)
Je o mo!
Tear when killing them sha
Because I swear God the vibe go killy dem kpa
Ruff ruff ruff, we go dey wound dem like that (we go dey wound them like that)
Oga boss make I no be abeleja, ahh ah
Tear when killing them sha
It’s STG
Abulo abulo anu elu
Abulo abulo anu ani
Abulo abulo anu mmiri
If I reason you, you go kwere

Song tags: #Track 6


Share lyrics:

Write what you think about the lyrics!

Other songs of the artist:

NameYear
Own It ft. Ed Sheeran, Burna Boy 2019
My Oasis ft. Burna Boy 2020
Jerusalema ft. Nomcebo Zikode, Burna Boy 2020
Be Honest ft. Jorja Smith 2019
Bust Down 2024
Agege ft. Zlatan 2019
Loved By You ft. Burna Boy 2021
Location ft. Burna Boy 2019
Anybody 2019
On the Low 2019
Wakanda Forever ft. PapiSnoop, Ycee, Zlatan 2018
Gbona 2019
Ye 2018
Way Too Big 2020
Sunshine Riptide ft. Burna Boy 2018
Hey Boy ft. Burna Boy 2021
No Option ft. Burna Boy 2020
Kainama ft. Burna Boy, Diamond Platnumz 2019
Kilometre 2021
Heaven's Gate ft. Lily Allen 2018

Artist lyrics: Burna Boy
Artist lyrics: Zlatan