| Sarz on the beat you know… Yaga
|
| yee e yee ee e… h yeah
|
| Wizzy wizzi… Oo o
|
| Wizzi Wizzy… Yaa e
|
| We dey go to my house together
|
| Make we carry Go eh
|
| I Get Lady wey get Wahala oh
|
| Make she carry Go eh
|
| I get lady wey like designer oh
|
| She too like money oh eh
|
| I Get one wey too like to fire oh
|
| Sometimes i carry go eh
|
| Omo the way you shake
|
| Things you do making me craze
|
| rocking expensive shit oh eh eh eh eh
|
| eh
|
| I say wetin you wear the things you do
|
| Making me craze
|
| I know you like expensive shit oh oh eh
|
| eh eh eh eh eh
|
| We dey go to my house together
|
| Make we carry Go eh
|
| I Get Lady wey get Wahala oh
|
| Make she carry Go eh
|
| I get lady wey like designer oh
|
| she too like money oh eh
|
| I Get one wey too like to fire oh
|
| Sometimes i carry go eh
|
| Omo the way you shake
|
| Things you do making me craze
|
| Rocking expensive shit oh eh eh eh eh
|
| eh
|
| I say wetin you wear the things you do
|
| Making me craze
|
| I know you like expensive shit oh oh eh
|
| eh eh eh eh eh
|
| Make we dey go eh eh… Kilosho eh eh
|
| Go down, down, down, down, down
|
| down
|
| Make we dey go eh eh… Kilosho eh eh
|
| Go down, down, down, down, down
|
| down
|
| Oya! |
| Ice… Oh Eh… yeah
|
| NaijaLyricsZone dot com
|
| Feel the Bass, take it low and feel the
|
| bass
|
| Go down Go down Feel the bass
|
| Pretty Pretty Pretty lady Age is just a
|
| Number
|
| ijo lani kojo shugbon shakara oloje ni
|
| Just make i feel you baby
|
| Feel the sound and feel the Flow oh oh
|
| Ijo lesere Owo be lapomi
|
| Omo the way you shake
|
| Things you do making me craze
|
| Rocking expensive shit oh eh eh eh eh
|
| eh
|
| I say wetin you wear the things you do
|
| Making me craze
|
| I know you like expensive shit oh oh eh
|
| eh eh eh eh eh
|
| Make we dey go eh eh… Kilosho eh eh
|
| Go down, down, down, down, down
|
| down
|
| Make we dey go eh eh… Kilosho eh eh
|
| Go down, down, down, down, down
|
| down
|
| Oya! |
| Ice… |