Song information On this page you can find the lyrics of the song Dis Love, artist - WizKid.
Date of issue: 10.12.2020
Song language: English
Dis Love |
Top boy |
Yah |
Tell me baby girl how you dey o? |
Baby tell me make I know how you dey o? |
Baby tell me how much I go pay o |
And we go fly go anywhere for holiday o |
This love na walangolo |
This love na wantinti |
Make we play like we dey movie o |
That kind play wey you go dey play mummy oo |
Mummy o mummy o Mummy ooo |
Girl na me go dey play Daddy oo |
Girl if you be baby I be nanny o |
See as you fine like Agbani o |
Sho ma wa |
Sho ma kpalangolo |
Wa |
Sho ma wa |
Duro le |
Baby make I dey where you dey |
Come make I show you special loving |
Sho ma wa |
Sho ma kpalangolo |
Wa |
Sho ma wa |
Duro le |
Baby make I dey where you dey |
Come make I show you special loving |
[Tiwa Savage |
Anywhere you dey |
I go dey o |
Long as I dey with my baby o |
Wetin them no know them go hate o |
Kiss me baby make them vex o |
Carry the matter for their head o |
Kiss me baby make I rest o |
Nobody do me like you do |
Kiss me baby make them vex o |
This love na walangolo |
This love na wantinti |
This love na walangolo |
This love na wantinti |
[Wizkid[ |
Baby girl I love you |
Sit down pon it |
Baby girl come whine up pon it o |
I know you love this beat, sweet melanin |
Oh you could be my sweet Seniorita |
American girl come whine up for me |
My Jamaican girls come whine up for me |
Ojota girls come whine am for me |
My Caribbean girls come burst up for me |
Sho ma wa |
Sho ma kpalangolo |
Wa |
Sho ma wa |
Duro le |
Baby make I dey where you dey |
Come make I show you special loving |
London boy come give it to me |
All my Lagos boys them spend it on me |
Jamaican boys them jam it for me |
My American boys them swag it for me |
Yea |
Sho ma wa |
Sho ma kpalangolo |
Wa |
Sho ma wa |
Duro le |
Baby make I dey where you dey |
Come make I show you special loving |
This love na walangolo |
This love na wantinti |
This love na walangolo |
This love na wantinti |
DJ Spinall |
Give it to me |
Give it to me |
Give it to me |
Spinall |
Wahgwan |
Spellz |