Song information On this page you can find the lyrics of the song Wanted, artist - Wande Coal. Album song Wanted, in the genre Альтернатива
Date of issue: 23.10.2015
Record label: Black Diamond Entertainment
Song language: English
Wanted |
Black Diamond |
Black Diamond |
It’s Wande Coal |
Major Bangz |
Won wa mi nigboro |
Them dey find me nigboro |
Won gbo mi nigboro |
And them dey hear me mi nigboro |
Cos awala’n fowosere |
Apo apo al’owo lowo |
Cos awala’n fowosere |
Apo apo al’owo lowo |
Won gbo mi nigboro |
And them dey hear me mi nigboro |
Won wa mi nigboro |
Them dey find me nigboro |
Cos awala’n fowosere |
Apo apo mo l’owo lowo |
Awama’n fowosere |
Mopo mopo al’owo lowo |
Eh ye ye ye ye |
Tell these people say I don come now yeah |
Tell these people say I don come make dem hear |
People wey dey talk bad things make dem hear |
E don tey when I dey do things ino dey see ya |
Everytime dem dey shake |
Everytime dem dey want to celebrate |
Me I don dey thank God say I make am |
You sef thank God you go make am oh oh oh |
Balance well and check am |
So many brothers dem dey player hate |
Money going round so I rotate |
Now come on bodyguard make you protect am |
It is funny how you dey see me |
Shey na because I no dey jam before |
Shey na because I don dey break the law |
But don’t forget na me be the key to the door |
Won wa mi nigboro |
Them dey find me nigboro |
Won gbo mi nigboro |
And them dey hear me mi nigboro |
Cos awala’n fowosere |
Apo apo al’owo lowo |
Cos awala’n fowosere |
Apo apo al’owo lowo |
Won gbo mi nigboro |
And them dey hear me mi nigboro |
Won wa mi nigboro |
Them dey find me nigboro |
Cos awala’n fowosere |
Apo apo mo l’owo lowo |
Awama’n fowosere |
Apo apo al’owo lowo |
Eh ye ye ye ye |
Baby my gbedu just dey drop |
They call me Wande coal |
And am moving up up |
And all the girl start |
To dey shake their booty non stop |
Na where I dey work na there I must chop |
And anytime I dey try to explain |
To my people say |
My people dey doubt |
Dem talk say me I no fit stand |
Abi na them get when i over understand |
If you want to try me |
You can go and chop sand |
Some people still be looking like life is a joke |
Instead them to be working |
And be hustling for the dough |
My people need to appreciate abi to let me know |
And all the celebrities they already know |
So this is what I’m tryna say basically |
Anytime you see me make |
You know say money dey |
No jibiti you go know say money dey |
If you go GTB you go see say money dey |
Won wa mi nigboro |
Them dey find me nigboro |
Won gbo mi nigboro |
And them dey hear me mi nigboro |
Cos awala’n fowosere |
Apo apo al’owo lowo |
Cos awala’n fowosere |
Apo apo al’owo lowo |
Won gbo mi nigboro |
And them dey hear me mi nigboro |
Won wa mi nigboro |
Them dey find me nigboro |
Cos awala’n fowosere |
Apo apo mo l’owo lowo |
Awama’n fowosere |
Apo apo al’owo lowo |
Eh ye ye ye ye |
See sugar |
Shebi na very important people we be |
We no be regular |
Shebi na game we dey play |
We go play am the way we dey play snooker |
Take it easy well easy with my people |
And e no matter what you say |
As long as we keep it burning everyday |
Won wa mi nigboro |
Them dey find me nigboro |
Won gbo mi nigboro |
And them dey hear me mi nigboro |
Cos awala’n fowosere |
Apo apo al’owo lowo |
Cos awala’n fowosere |
Apo apo al’owo lowo |
Won gbo mi nigboro |
And them dey hear me mi nigboro |
Won wa mi nigboro |
Them dey find me nigboro |
Cos awala’n fowosere |
Apo apo mo l’owo lowo |
Awama’n fowosere |
Apo apo al’owo lowo |
Eh ye ye ye ye |