MUZTEXT
Lyrics Come My Way - Wande Coal
Song information On this page you can read the lyrics of the song Come My Way , by -Wande Coal In the genre:Африканская музыка
Select which language to translate into:
|
| I know
|
| Dem no want make the money to come my way
|
| If dem know
|
| Dem no go let the money to come my way
|
| So I pray
|
| Make dem no hear am wen the money come my way
|
| Cos I know
|
| Wetin I go do wen the money come my way
|
| When when
|
| No Shingbain
|
| When the money no Dey
|
| Omo no shingbain
|
| When when
|
| No shingbain
|
| Mo sise mi o sun
|
| No shingbain
|
| When when
|
| No shingbain
|
| When the money no dey
|
| No shingbain (find my way)
|
| When when
|
| No shingbain
|
| I dey double hustle
|
| I know
|
| Dem no want make the money to come my way
|
| If dem know
|
| Dem no go let the money to come my way
|
| So I pray
|
| Make dem no hear am wen the money come my way
|
| Cos I know
|
| Wetin I go do wen the money come my way
|
| Iya Godogbo
|
| Oh Kodogbo
|
| Mushin ajina
|
| Mushin mo ti jina
|
| Iya godogbo
|
| Mo ti d’olowo
|
| Mo ti d’olowo
|
| Mo ti d’olowo
|
| Na him lift me up
|
| E no give me up
|
| Na him send dis money my way
|
| E no give me up
|
| I go find my way
|
| Any day I go find my way
|
| Na God bless me my way
|
| Na him send dis money my way
|
| (Iskaba)
|
| Fashionista
|
| Man a pull up iniesta
|
| Fiesta fiesta
|
| When I pull up a fiesta
|
| Fashionista
|
| Man a pull up iniesta
|
| Fiesta fiesta
|
| When I pull up a fiesta
|
| There’s a melody
|
| In our heart
|
| In our heart
|
| There’s a melody
|
| There’s a melody
|
| Melody in our heart
|
| Melody in my heart
|
| Melody in my heart
|
| There’s a melody
|
| Melody in our heart
|
| Melody in my heart
|
| Melody in my heart
|
| I know
|
| Dem no want make the money to come my way
|
| If dem know
|
| Dem no go let the money to come my way
|
| So I pray
|
| Make dem no hear am wen the money come my way
|
| Cos I know
|
| Wetin I go do wen the money come my way |
Write what you think about the lyrics!
Other songs by the artist:
| Name | Year |
|---|
| 2020 |
| 2015 |
| 2020 |
| 2015 |
| 2016 |
| 2016 |
| 2016 |
| 2016 |
| 2016 |
| 2017 |
| 2017 |
| 2020 |
| 2017 |
| 2017 |
| 2016 |
| 2018 |
| 2018 |
| 2018 |
| 2015 |
| 2018 |