Song information On this page you can find the lyrics of the song On a Very Good Day, artist - Burna Boy. Album song On a Spaceship, in the genre Альтернатива
Date of issue: 24.11.2015
Record label: Spaceship Entertainment
Song language: English
On a Very Good Day |
On a very good day |
Me my guys we be chilling this way |
Doing some business |
Get some girls some booze |
And still be making this pay |
On a very good day |
I’ll be in the Caribbeans |
Or chilling on a boat cruise |
Going to south of France and end at montego bay |
Lady fine oh |
See wetin you carry for your behind oh |
Lady fine oh |
This your body na divine oh |
Lady fine oh |
She killing it on a down low oh |
Lady fine oh |
The way you give it to me they dont know oh |
See the way me get the money |
No be packaging packaging packaging |
See the way the ladies love me |
No be packaging, packaging, packaging |
As I dey shine |
No be packaging packaging packaging |
Na reality for really |
No be packaging, packaging, packaging |
Getting money like Dangote |
If you getting money make you thank God |
Oshey Dalo Nagode, Nagode |
And all my ladies wey dey dance so |
Kiloshe korin wan joh |
And all of my people for the sanko |
This one na live dey lowor wande coal |
It’s a Burna boy and Wande Coal |
Spaceship black diamond we be bad guys |
When we come through you should know |
Sharpest motherfucking bad guys |
Who are you |
Who are you talking to |
E be like say be like you no know me |
And me I no blame you 'cause |
You already know on a very good |
On a very good day |
You no go fit to talk to me this way |
But just because you fine I no go let you escape |
I no go lie I just dey feel your packaging |
She dey package |
She dey package |
I no go lie I just dey feel your package |
Now you gat me speak another language |
Toba bamidele wani pe ola kpe |
Tori won kin gbadun |
Bi a she gbadun |
Inu ma bi won |
Bi mo she gbadun |
Inu bi won pe kilo happen |
Bi she ya fun |
Wo ni kin sha’un |
I wor tin Ka oh |
Kilo wa sor |
Won ti kor ja bus stop |
I dey tell you my guy |
Make your eye sharpen |
Cos if you looking around |
To see wetin happen |
You go see many many |
Packaging packaging packaging |
All the way me get e money |
No be packaging packaging packaging |
Lady fine oh |
See wetin you carry for your behind oh |
Lady fine oh |
This your body na divine oh |
Lady fine oh |
She killing it on a down low oh |
Lady fine oh |
The way you give it to me they dont know oh |
Oh my god oh my god oh |
Different account wey I get |
My bank is so large oh |
Omo gan we too bad oh |
And if you reason am |
Check am you go see say I no lie oh |
I no come here to brag oh |
Cos the level wey |
I dey you nor go fit |
Follow me drag oh |
I get the money and I do it everyday |
Everything I need all come on me |
Turn a Monday to a holiday |
Do it on a very good day |
On a very good day |
On a very good day |
Your girl decide |
To roll with me |
On to where me dey |
Everything nice |
On a very good day |
Lady fine oh |
See wetin you carry for your behind oh |
Lady fine oh |
This your body na divine oh |
Lady fine oh |
She killing it on a down low oh |
Lady fine oh |
The way you give it to me they dont know oh |
Many many packaging packaging packaging |
All the way me get e money |
No be packaging packaging packaging |
Lady fine oh |
See wetin you carry for your behind oh |
Lady fine oh |
This your body na divine oh |
Lady fine oh |
She killing it on a down low oh |
Lady fine oh |
The way you give it to me they dont know oh |